Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Just imagine this boy making another mistake! I will keep correcting you
184,805 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Dee-one you sef no see say you need psychiatric evaluation? 🤷♀️🤷♀️🤷♀️

If you no run mad this year, just give God thanks because the lane way you dey now na suicide lane oooo 🤣🤣❤️

Follow for more price errors 🚨 They go fast! Just like this one...

Today na Saturday and he never still reply you 💩. We the give you 24 hours to get his attention or we go start to report this your page for this twitter cos you don the constitute nuisance. 🪱💩

Hope say you drop proof there or you just go mumu yourself after again.

Oga shut up jare u wan trend by all means, f00lery of the highest order.

Make God take u give us mohbad

Why you come dey more frustrated and depressed pass Nedu🤔

Guy!!! Na u f00lish pass for this world

This guy gives me a reason to thank God daily that I have a job, i am productive.
Похожие видео
Sensitive content
Because I love this, I will keep letting you love this
Jonathan Slater
956,591 просмотров • 1 год назад
