Loading video...
Video Failed to Load
Just look at what a grown man is doing ๐๐
1,409,699 views โข 5 months ago โขvia X (Twitter)
39 Comments

Guy in the blue shirt dey adjust position ๐ E been think say the guy dey run mad

@jackboy1947 ๐๐

Nobody for there fit woss am better blow?

Make i no talk abeg

Talk abeg

I go just dey watch him phone, as the phone fall i don move am

@TheSilvapr Guy Wetin be this ๐

@TheSilvapr ๐๐

Na Holy Spirit cause this one too?

@Khanstillday Na madness

This guy na complete idiot, before him tear cloth, he first look the cloth make he no go tear singlet ๐คฃ๐คฃso person wey holyghost don carry dey sabi tear him cloth leave singlet ๐คฃ๐๐that pastor don pay that man ๐คฃ๐

Me if he mistakenly step on me with his madness

Na this kind thing I no Dey like. I remember being invited to one Christ embassy youth programme so many years ago. I was being forced to speak in tongues. I just Dey look all of them like mumu.

Una don see this one

The weray first lose the Cloth button๐ ๐ ๐คฃ

Omo if the money sharp i go do am times hard

@enyinwa_ Where I fit see this kind gig abeg

how much dem pay am, my guy dey find all these kind gig.

I wish say na me Dey where he fall to Omoo๐ญ๐ญ I for give am sharp headbutt๐ญ Come return am back with slap make him brain shift

Everybody dey collect gig, he saw a holy Spirit gig and you say make e leave am. How you wan make e chop this night ๐

@abazwhyllzz E NO GO BETTER FOR AM!!

E no go better for am.

Church media should try to protect people. Things that happen in the church shouldnโt be taken outside to the streets for dogs to feed on.

@fadererah_ You people make a joke out of everything. How is this supposed to be funny? Some moments are deeply personal, spiritual, and bigger than your understanding, so learn to be quiet when you donโt understand.

The guy in the blue just dey observe the situation. If the madness increases any further, he will pick race๐๐๐๐

Incase you see any pastor that wants to arrange fake miracle, please DM, Iโm ready for the gig

Every day prayer, no insight Oyibo dey build computer you dey download miracle from heaven Brain dey rest, spirit dey sweat Shaba laba laba! Holy Ghost fire "Fire Without Light" by @danfo_hustlers Spotify: Audiomack:

The guy in blue just dey adjust ๐ E be like abeg no near me o ๐ Carry your werey go one side .

@Aibinu_omo Holy Spirit Sabi unzip trad ??? Mad o

๐๐๐๐omo naso person go use style kraze one day for inside church they go think say na play ๐๐๐

So them still dey use this format they warey face no match him voice ๐๐

Na why I no dey go revival be this. You fit go with headache make you return with hepatitis

Just like as my guy in blue Dey avoid am like leprosy.

After Michael Jackson don tear hin cloth finish He go find money sow another one

If no be holyspirit do this guy make thunder fire ๐ฅ him Just hope itโs real

This country us31ess๐๐

@ugo_nna98 unrelated but how do people tear their clothes in seconds?

Before e tear the cloth, e first check am well well make singlet no tear too ๐ Professional werey Michael Jackson don get competition. Thriller no reach this one, Omo if this na acting, the man don win Oscar for Holy Ghost category ๐

Omo just imagine your man pulling this move all of a sudden ๐ฉ๐คฒ๐ป
Related Videos
Sensitive content
She invited a man to her house to come sleepover, look at what he was doing all through the night ๐๐
D3VID ๐ข
1,936,219 views โข 1 month ago
Sensitive content
Look at what my baby PRX Jinggg ๐น is doing ๐คฃ๐๐
Pearl S ๐ค
54,536 views โข 1 year ago
Sensitive content
This female truck driver gave this Zimbabwean guy a hitchhike. Look at what she is doing. ๐คฃ๐๐คฃ
GALAXY-2:20 VIDEO๐
250,830 views โข 2 months ago
