Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

1,409,699 Aufrufe โ€ข vor 5 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

39 Kommentare

Profilbild von VEMA.โˆ…
VEMA.โˆ…vor 5 Monaten

Guy in the blue shirt dey adjust position ๐Ÿ˜‚ E been think say the guy dey run mad

Profilbild von ๐”ธ๐•Ÿ๐•ฅ๐•™๐• ๐•Ÿ๐•ช๐Ÿ‘พ
๐”ธ๐•Ÿ๐•ฅ๐•™๐• ๐•Ÿ๐•ช๐Ÿ‘พvor 5 Monaten

@jackboy1947 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Quaz
Quazvor 5 Monaten

Nobody for there fit woss am better blow?

Profilbild von $ilva ๐Ÿ’ธ
$ilva ๐Ÿ’ธvor 5 Monaten

Make i no talk abeg

Profilbild von ๐”ธ๐•Ÿ๐•ฅ๐•™๐• ๐•Ÿ๐•ช๐Ÿ‘พ
๐”ธ๐•Ÿ๐•ฅ๐•™๐• ๐•Ÿ๐•ช๐Ÿ‘พvor 5 Monaten

Talk abeg

Profilbild von Rogueclaimer
Rogueclaimervor 5 Monaten

I go just dey watch him phone, as the phone fall i don move am

Profilbild von Nnamdi ๐Ÿฆ…
Nnamdi ๐Ÿฆ…vor 5 Monaten

@TheSilvapr Guy Wetin be this ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐”ธ๐•Ÿ๐•ฅ๐•™๐• ๐•Ÿ๐•ช๐Ÿ‘พ
๐”ธ๐•Ÿ๐•ฅ๐•™๐• ๐•Ÿ๐•ช๐Ÿ‘พvor 5 Monaten

@TheSilvapr ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Khan ๐Ÿงข ๐ŸŒŸ
Khan ๐Ÿงข ๐ŸŒŸvor 5 Monaten

Na Holy Spirit cause this one too?

Profilbild von ๐”ธ๐•Ÿ๐•ฅ๐•™๐• ๐•Ÿ๐•ช๐Ÿ‘พ
๐”ธ๐•Ÿ๐•ฅ๐•™๐• ๐•Ÿ๐•ช๐Ÿ‘พvor 5 Monaten

@Khanstillday Na madness

Profilbild von BIG CHRIS
BIG CHRISvor 5 Monaten

This guy na complete idiot, before him tear cloth, he first look the cloth make he no go tear singlet ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃso person wey holyghost don carry dey sabi tear him cloth leave singlet ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚that pastor don pay that man ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ayo
Ayovor 5 Monaten

Me if he mistakenly step on me with his madness

Profilbild von Lucky
Luckyvor 5 Monaten

Na this kind thing I no Dey like. I remember being invited to one Christ embassy youth programme so many years ago. I was being forced to speak in tongues. I just Dey look all of them like mumu.

Profilbild von BigFortune
BigFortunevor 5 Monaten

Una don see this one

Profilbild von Saliu Adekunle
Saliu Adekunlevor 5 Monaten

The weray first lose the Cloth button๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿคฃ

Profilbild von JT Khalid ๐Ÿ’ธ
JT Khalid ๐Ÿ’ธvor 5 Monaten

Omo if the money sharp i go do am times hard

Profilbild von Snr..๐Ÿงธ
Snr..๐Ÿงธvor 5 Monaten

@enyinwa_ Where I fit see this kind gig abeg

Profilbild von Lasisi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง
Lasisi ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡งvor 5 Monaten

how much dem pay am, my guy dey find all these kind gig.

Profilbild von Dark Orbit
Dark Orbitvor 5 Monaten

I wish say na me Dey where he fall to Omoo๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ I for give am sharp headbutt๐Ÿ˜ญ Come return am back with slap make him brain shift

Profilbild von Fitness Ventures๐Ÿ’ช
Fitness Ventures๐Ÿ’ชvor 5 Monaten

Everybody dey collect gig, he saw a holy Spirit gig and you say make e leave am. How you wan make e chop this night ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Logikbet๐Ÿ’ก
Logikbet๐Ÿ’กvor 5 Monaten

@abazwhyllzz E NO GO BETTER FOR AM!!

Profilbild von Big Jord.
Big Jord.vor 5 Monaten

E no go better for am.

Profilbild von BikeManGiddy
BikeManGiddyvor 5 Monaten

Church media should try to protect people. Things that happen in the church shouldnโ€™t be taken outside to the streets for dogs to feed on.

Profilbild von Temi
Temivor 5 Monaten

@fadererah_ You people make a joke out of everything. How is this supposed to be funny? Some moments are deeply personal, spiritual, and bigger than your understanding, so learn to be quiet when you donโ€™t understand.

Profilbild von Ada Ezeagu โค๏ธ
Ada Ezeagu โค๏ธvor 5 Monaten

The guy in the blue just dey observe the situation. If the madness increases any further, he will pick race๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von blessed_sinner๐Ÿฆ…
blessed_sinner๐Ÿฆ…vor 5 Monaten

Incase you see any pastor that wants to arrange fake miracle, please DM, Iโ€™m ready for the gig

Profilbild von AfrobeatArena
AfrobeatArenavor 5 Monaten

Every day prayer, no insight Oyibo dey build computer you dey download miracle from heaven Brain dey rest, spirit dey sweat Shaba laba laba! Holy Ghost fire "Fire Without Light" by @danfo_hustlers Spotify: Audiomack:

Profilbild von Just a Random Guy
Just a Random Guyvor 5 Monaten

The guy in blue just dey adjust ๐Ÿ˜‚ E be like abeg no near me o ๐Ÿ˜‚ Carry your werey go one side .

Profilbild von Don ร‡ ๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช
Don ร‡ ๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ชvor 5 Monaten

@Aibinu_omo Holy Spirit Sabi unzip trad ??? Mad o

Profilbild von U6e ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
U6e ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 5 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚omo naso person go use style kraze one day for inside church they go think say na play ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Saliu Adekunle
Saliu Adekunlevor 5 Monaten

So them still dey use this format they warey face no match him voice ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜…

Profilbild von Millennial Marketer ๐Ÿ“ฃ
Millennial Marketer ๐Ÿ“ฃvor 5 Monaten

Na why I no dey go revival be this. You fit go with headache make you return with hepatitis

Profilbild von SAD BOY ๐Ÿ’”
SAD BOY ๐Ÿ’”vor 5 Monaten

Just like as my guy in blue Dey avoid am like leprosy.

Profilbild von O.D.I.N
O.D.I.Nvor 5 Monaten

After Michael Jackson don tear hin cloth finish He go find money sow another one

Profilbild von rowllings martins okon
rowllings martins okonvor 5 Monaten

If no be holyspirit do this guy make thunder fire ๐Ÿ”ฅ him Just hope itโ€™s real

Profilbild von DavidoPolice
DavidoPolicevor 5 Monaten

This country us31ess๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ria๐Ÿ’•
Ria๐Ÿ’•vor 5 Monaten

@ugo_nna98 unrelated but how do people tear their clothes in seconds?

Profilbild von Sure-plug
Sure-plugvor 5 Monaten

Before e tear the cloth, e first check am well well make singlet no tear too ๐Ÿ˜‚ Professional werey Michael Jackson don get competition. Thriller no reach this one, Omo if this na acting, the man don win Oscar for Holy Ghost category ๐Ÿ†

Profilbild von Big Simi ๐ŸŒน
Big Simi ๐ŸŒนvor 5 Monaten

Omo just imagine your man pulling this move all of a sudden ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿคฒ๐Ÿป

ร„hnliche Videos