ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Just normal regular MLS training for Messi ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
33 ๆก่ฏ่ฎบ

For 4 years Messi don dey train for this America I wonder when he wan play the real match how e go be Omo๐๐

Tell dem na. Dem don dey do too much ooo. Na just training ooooo Time never reach

๐ต๐น Portugal is FAR from FIFi Just like P is far from F If u like talk Argentina ๐ฆ๐ท He close die ๐๐

Lionel Meh, Lionel GOAT..alagbara Omo๐๐

Over to u my goat ๐๐

Leave them make serious match come. They will understand. Person way no do assist.

Bro dey waka around the field nonchalantly and scored 3 goals if he con put mind dey press nko

I swear ๐๐

Iโve been waiting for your content since๐๐

I no even know say I never follow you all this while I come dey find your video since Press follow jhoor

The fact that I donโt understand Yoruba yet I enjoy your content so much โค๏ธ

I don c my guy for X o.... Clear Rd ๐ Alagbara Omo โฅ๏ธ Bro

๐๐๐

๐๐๐๐๐

No be siuuuu matter be dis

Messi is what we call football

Which one be โsuuuโ when I no be chicken๐๐๐

Alvarez still dey cooler

Oga yamal abi daddy yamal ๐๐

Nice one

๐๐๐๐๐

Na training Messi

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Messi is going to one more World Cup after this !! 42 years old !! How old is Ronaldo now in this World Cup ? 41

And you have been saying it for a long time ๐

Na your video is I just dey wait for since Wallai

Eni to mo balu gba ju ni gbogbo agbaye

๐๐๐๐

I go for you ๐ ๐

Facts. Facts facts facts! No cap ๐คฃ

You sabi ๐โค๏ธ

Honestly we donโt listen to you enough ๐โค๏ธ

Alagbara kpatakpiti ๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐๐
