Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Just normal regular MLS training for Messi 😃😂😂😂😂😂😃😂😂😂😂

20,043 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Divine_cule💙❤️
Divine_cule💙❤️4 месяцев назад

For 4 years Messi don dey train for this America I wonder when he wan play the real match how e go be Omo😂😂

Фото профиля Ebube Emmanuel
Ebube Emmanuel4 месяцев назад

Tell dem na. Dem don dey do too much ooo. Na just training ooooo Time never reach

Фото профиля X_SLOT 🦠🧪
X_SLOT 🦠🧪4 месяцев назад

🇵🇹 Portugal is FAR from FIFi Just like P is far from F If u like talk Argentina 🇦🇷 He close die 😂😂

Фото профиля MustaphaTimi_
MustaphaTimi_4 месяцев назад

Lionel Meh, Lionel GOAT..alagbara Omo😂😂

Фото профиля Lurd clinton
Lurd clinton4 месяцев назад

Over to u my goat 🐐😂

Фото профиля S.A.C.
S.A.C.4 месяцев назад

Leave them make serious match come. They will understand. Person way no do assist.

Фото профиля Penny
Penny4 месяцев назад

Bro dey waka around the field nonchalantly and scored 3 goals if he con put mind dey press nko

Фото профиля KSB
KSB4 месяцев назад

I swear 😂😂

Фото профиля Efnaka
Efnaka4 месяцев назад

I’ve been waiting for your content since😂😂

Фото профиля Milly
Milly4 месяцев назад

I no even know say I never follow you all this while I come dey find your video since Press follow jhoor

Фото профиля Osinachi Favour
Osinachi Favour4 месяцев назад

The fact that I don’t understand Yoruba yet I enjoy your content so much ❤️

Фото профиля Waffi Boy 🌍
Waffi Boy 🌍4 месяцев назад

I don c my guy for X o.... Clear Rd 😂 Alagbara Omo ♥️ Bro

Фото профиля Great Affluence.
Great Affluence.4 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля JAX TELLER
JAX TELLER4 месяцев назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля EJOVWOKE..🇳🇬😎 {Martin}
EJOVWOKE..🇳🇬😎 {Martin}4 месяцев назад

No be siuuuu matter be dis

Фото профиля Šò poo Mòmi.. 😎🏴‍☠️
Šò poo Mòmi.. 😎🏴‍☠️4 месяцев назад

Messi is what we call football

Фото профиля Spicy
Spicy4 месяцев назад

Which one be “suuu” when I no be chicken😂😂😂

Фото профиля JAX TELLER
JAX TELLER4 месяцев назад

Alvarez still dey cooler

Фото профиля Favoritetasy
Favoritetasy4 месяцев назад

Oga yamal abi daddy yamal 😂😂

Фото профиля Maestro John
Maestro John4 месяцев назад

Nice one

Фото профиля kel Vin. 😎
kel Vin. 😎4 месяцев назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля ✞Ø.T.F✞
✞Ø.T.F✞4 месяцев назад

Na training Messi

Фото профиля EJOVWOKE..🇳🇬😎 {Martin}
EJOVWOKE..🇳🇬😎 {Martin}4 месяцев назад

🤣🤣🤣

Фото профиля gifted
gifted4 месяцев назад

Messi is going to one more World Cup after this !! 42 years old !! How old is Ronaldo now in this World Cup ? 41

Фото профиля FIRE OF ZAMANI
FIRE OF ZAMANI4 месяцев назад

And you have been saying it for a long time 😂

Фото профиля Rains ⚽
Rains ⚽4 месяцев назад

Na your video is I just dey wait for since Wallai

Фото профиля HOLYSEYE 🇦🇷🇮🇱🇳🇬🇺🇲
HOLYSEYE 🇦🇷🇮🇱🇳🇬🇺🇲4 месяцев назад

Eni to mo balu gba ju ni gbogbo agbaye

Фото профиля Bethilo
Bethilo4 месяцев назад

😀😀😀😀

Фото профиля Peter
Peter4 месяцев назад

I go for you 😃 😃

Фото профиля Ein || ŤĦĚ ĀRŤĪSŤ
Ein || ŤĦĚ ĀRŤĪSŤ4 месяцев назад

Facts. Facts facts facts! No cap 🤣

Фото профиля Babs_maleek💌
Babs_maleek💌4 месяцев назад

You sabi 😂❤️

Фото профиля ConRad🧊
ConRad🧊4 месяцев назад

Honestly we don’t listen to you enough 💙❤️

Фото профиля King N
King N4 месяцев назад

Alagbara kpatakpiti 👍😄😄😄🤣🤣😂😂

Похожие видео