正在加载视频...
视频加载失败
Just normal regular MLS training for Messi 😃😂😂😂😂😂😃😂😂😂😂
33 条评论

For 4 years Messi don dey train for this America I wonder when he wan play the real match how e go be Omo😂😂

Tell dem na. Dem don dey do too much ooo. Na just training ooooo Time never reach

🇵🇹 Portugal is FAR from FIFi Just like P is far from F If u like talk Argentina 🇦🇷 He close die 😂😂

Lionel Meh, Lionel GOAT..alagbara Omo😂😂

Over to u my goat 🐐😂

Leave them make serious match come. They will understand. Person way no do assist.

Bro dey waka around the field nonchalantly and scored 3 goals if he con put mind dey press nko

I swear 😂😂

I’ve been waiting for your content since😂😂

I no even know say I never follow you all this while I come dey find your video since Press follow jhoor

The fact that I don’t understand Yoruba yet I enjoy your content so much ❤️

I don c my guy for X o.... Clear Rd 😂 Alagbara Omo ♥️ Bro

😂😂😂

😂😂😂😂😂

No be siuuuu matter be dis

Messi is what we call football

Which one be “suuu” when I no be chicken😂😂😂

Alvarez still dey cooler

Oga yamal abi daddy yamal 😂😂

Nice one

😂😂😂😂😂

Na training Messi

🤣🤣🤣

Messi is going to one more World Cup after this !! 42 years old !! How old is Ronaldo now in this World Cup ? 41

And you have been saying it for a long time 😂

Na your video is I just dey wait for since Wallai

Eni to mo balu gba ju ni gbogbo agbaye

😀😀😀😀

I go for you 😃 😃

Facts. Facts facts facts! No cap 🤣

You sabi 😂❤️

Honestly we don’t listen to you enough 💙❤️

Alagbara kpatakpiti 👍😄😄😄🤣🤣😂😂
