Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Just observing 😏.

23,279 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

61 Kommentare

Profilbild von Amber 😘💋
Amber 😘💋vor 5 Monaten

No be Abazz be this 🤣

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Lmao 😂.

Profilbild von ELLA🤍🖤🫵🏽🫵🏽
ELLA🤍🖤🫵🏽🫵🏽vor 5 Monaten

@Livijae Always d single ones

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

@Livijae I done suffer sha.

Profilbild von KING DAVID BET
KING DAVID BETvor 5 Monaten

The guy no even send am person like me na once I go climb bed o.

Profilbild von Sophieandrea❤️
Sophieandrea❤️vor 5 Monaten

Say something, we want to hear your voice ☺️

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Hi Sophie 🌚

Profilbild von Sophieandrea❤️
Sophieandrea❤️vor 5 Monaten

🫣

Profilbild von Rmartins
Rmartinsvor 5 Monaten

@Auntyadaa Na this kind content you use start ur own Egbon😂😂

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

@Auntyadaa You no like am?

Profilbild von Rmartins
Rmartinsvor 5 Monaten

@Auntyadaa I no go like am keh

Profilbild von Mo-mudi 🇳🇬 🇺🇸
Mo-mudi 🇳🇬 🇺🇸vor 5 Monaten

Well done

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Are you observing?

Profilbild von Mo-mudi 🇳🇬 🇺🇸
Mo-mudi 🇳🇬 🇺🇸vor 5 Monaten

I’m not observing anything

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Ashawoooo🤣

Profilbild von NWACHINEMERE
NWACHINEMEREvor 5 Monaten

Single man dy correct married man 😂😂😂…. Zero shame 😹

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

How you take know say them done marry?

Profilbild von Oghale
Oghalevor 5 Monaten

That guys fighting fr his life

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Lmao 😂

Profilbild von Ɱr ᒍ
Ɱr ᒍvor 5 Monaten

You no talk🌚🌚

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Oh, we suppose talk? 🙆🏿‍♂️😩

Profilbild von Asa EL-ROI ✨ 🌷💐
Asa EL-ROI ✨ 🌷💐vor 5 Monaten

Let's observe together

Profilbild von Ritchie_8Se7en
Ritchie_8Se7envor 5 Monaten

We can’t tell whether the man dey go through a lot, a lot dey bother ham.. no be seggz dey him mind.🫣🤧😅🤦🏾‍♂️

Profilbild von Enyinwadaddy 👑👑(IJELE CHIEF)
Enyinwadaddy 👑👑(IJELE CHIEF)vor 5 Monaten

Observing Gini? 😂😂😂😂😂

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Yes

Profilbild von SHOGUN
SHOGUNvor 5 Monaten

Observer 🙂

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

No be crime.

Profilbild von Morally Ambiguous
Morally Ambiguousvor 5 Monaten

You just dey wish say na you

Profilbild von Victory’s Chow
Victory’s Chowvor 5 Monaten

From you wey single anyhow 🌚

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Who be that @obinna_chikodi ?

Profilbild von Aunty Anike💙
Aunty Anike💙vor 5 Monaten

Kome????? 👀👀👀

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

What?

Profilbild von Aunty Anike💙
Aunty Anike💙vor 5 Monaten

You no talk but I dey hear you.

Profilbild von Croz
Crozvor 5 Monaten

@Amaka_power Man chooses to ignore all the signs 😂

Profilbild von Onoriode
Onoriodevor 5 Monaten

E nor dey hard to know single people

Profilbild von Animoku Victor Tsobaza
Animoku Victor Tsobazavor 5 Monaten

😂😂😂

Profilbild von 💚💚 SIMPLYUNIQUE🍏🍏
💚💚 SIMPLYUNIQUE🍏🍏vor 5 Monaten

Observation no be crime ooo 😊

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

At all.

Profilbild von Panda 🐼
Panda 🐼vor 5 Monaten

Na bad bad thing you Dey observe lol

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

I cast and bind.

Profilbild von Panda 🐼
Panda 🐼vor 5 Monaten

😂😂😂😂

Profilbild von THE FABRICS PLUG ™️🆖️
THE FABRICS PLUG ™️🆖️vor 5 Monaten

This kind bed can good for do****y ehh 😲

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Wow wow

Profilbild von THE FABRICS PLUG ™️🆖️
THE FABRICS PLUG ™️🆖️vor 5 Monaten

😊

Profilbild von miss BarBosA👅
miss BarBosA👅vor 5 Monaten

What are you observing please 😂😂

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Look well.

Profilbild von Mele N | Money, Discipline & Digital Wealth
Mele N | Money, Discipline & Digital Wealthvor 5 Monaten

Observation team member

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Yeah.

Profilbild von DrMac
DrMacvor 5 Monaten

She don provoke am Na their main way of apology b that Kings no gree

Profilbild von The hair plug 🇨🇦🇳🇬
The hair plug 🇨🇦🇳🇬vor 5 Monaten

Lmaoo

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Can you relate?

Profilbild von †
†vor 5 Monaten

Sha why de bro the de dull?😂

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Persons Dey tire.

Profilbild von DION🛖🥈🥈(JIGGY HUB)
DION🛖🥈🥈(JIGGY HUB)vor 5 Monaten

Which kind rough play the lady try so🤣

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

We like am sha 🌚.

Profilbild von Helen Benjamin
Helen Benjaminvor 5 Monaten

Lmao 😂😂

Profilbild von Precious Bernard(Benin Chef👩🏽‍🍳)
Precious Bernard(Benin Chef👩🏽‍🍳)vor 5 Monaten

😂😂

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

My guy.

Profilbild von Aishat iye☺️
Aishat iye☺️vor 5 Monaten

You can't relate na 😂

Profilbild von Kome
Komevor 5 Monaten

Comot from here Kogi woman.

Profilbild von Aishat iye☺️
Aishat iye☺️vor 5 Monaten

No 🙂‍↔️

Ähnliche Videos