Loading video...
Video Failed to Load
Just this one time Elena ๐งโโ๏ธโโก๏ธ๐๐ฝ
38,391 views โข 9 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Just this one time, Eba dey fridge

See as you make me move my phone back till e fall inside gutter ๐ฉ๐ญ I Nono which film you dey watch wey you see this kind thing ๐๐

This guy just dey abuse my eyes

Any one with Oraimo cord

You Dey crase o

Hard watch. Pay Gorn is healthier than tis bro ๐ฅ๐

Omo dem suppose chain this guy with that lion wey dey Ibadan zoo๐๐ญ

This nigga contents too Dey cringey.

Arrest my case

Rufos eberechi wetin dey sup?

No gonna lie bro, your face dey threaten me

Alchemy of shame, shame before flowers, Breaking bad of shame, stranger things of shame, walking shame! Multiverse of shame, spider man no way home from shame!!

Broooo! Here no be TikTok ohh..

This guy content dey always vex me but I no know how I dey manage watch am to the end with annoyance. I just canโt explain it ๐๐ก

Most of una wey de this comment section de do this thing but as una no de video una own who go know ๐

No be only Elena Caroline nko or Bonny ๐

Make them ban two glazzes..๐

Shame tie me wrapper for you

I first throway phone as e come close

Oga this love thing no fit you I no fit lie Just go back to your poverty skit That one na follow come ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ndi nzuzu ๐

You will thief in the market and they will catch you๐

No try am again!

Ohhh chimm!!

๐๐

Who do you like this guyyy๐โโ๏ธ

Ur neighbor no fit tie u down

Iโm very sure youโll be very annoying in real life.

Bro I hate you die ๐ this one wey you come do now eh, make I catch you for street first

The hell?!

Nawa o, this one don pass fooling. ๐

I just dey wonder why you no contest for MISS FUTO that year, you for win o. Nna errhh this your mumu too much o.
