Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Just this one time Elena ๐ŸงŽโ€โ™‚๏ธโ€โžก๏ธ๐Ÿ™๐Ÿฝ

38,391 Aufrufe โ€ข vor 9 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von DฮžMZY
DฮžMZYvor 9 Monaten

Just this one time, Eba dey fridge

Profilbild von Tosin Wayne
Tosin Waynevor 9 Monaten

See as you make me move my phone back till e fall inside gutter ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ญ I Nono which film you dey watch wey you see this kind thing ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von SWD
SWDvor 9 Monaten

This guy just dey abuse my eyes

Profilbild von CHUN_____LI
CHUN_____LIvor 9 Monaten

Any one with Oraimo cord

Profilbild von Precious Stone
Precious Stonevor 9 Monaten

You Dey crase o

Profilbild von QuietP
QuietPvor 9 Monaten

Hard watch. Pay Gorn is healthier than tis bro ๐Ÿฅ€๐Ÿ’”

Profilbild von imala
imalavor 9 Monaten

Omo dem suppose chain this guy with that lion wey dey Ibadan zoo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Everglades Monkey
Everglades Monkeyvor 9 Monaten

This nigga contents too Dey cringey.

Profilbild von Cruz ๐Ÿฅท
Cruz ๐Ÿฅทvor 9 Monaten

Arrest my case

Profilbild von โœž๏ธŽBI$HOP
โœž๏ธŽBI$HOPvor 9 Monaten

Rufos eberechi wetin dey sup?

Profilbild von Timmy Mak
Timmy Makvor 9 Monaten

No gonna lie bro, your face dey threaten me

Profilbild von ๐Ÿ‘ป
๐Ÿ‘ปvor 9 Monaten

Alchemy of shame, shame before flowers, Breaking bad of shame, stranger things of shame, walking shame! Multiverse of shame, spider man no way home from shame!!

Profilbild von Yangs
Yangsvor 9 Monaten

Broooo! Here no be TikTok ohh..

Profilbild von Mcswain
Mcswainvor 9 Monaten

This guy content dey always vex me but I no know how I dey manage watch am to the end with annoyance. I just canโ€™t explain it ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ก

Profilbild von TIIMIE
TIIMIEvor 9 Monaten

Most of una wey de this comment section de do this thing but as una no de video una own who go know ๐Ÿ˜‚

Profilbild von sapamindset(blue tick)
sapamindset(blue tick)vor 9 Monaten

No be only Elena Caroline nko or Bonny ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Peetah Law
Peetah Lawvor 9 Monaten

Make them ban two glazzes..๐Ÿ˜‚

Profilbild von REX EDGE๐ŸŒš๐Ÿ–ค
REX EDGE๐ŸŒš๐Ÿ–คvor 9 Monaten

Shame tie me wrapper for you

Profilbild von Raphael
Raphaelvor 9 Monaten

I first throway phone as e come close

Profilbild von Based on Believe
Based on Believevor 9 Monaten

Oga this love thing no fit you I no fit lie Just go back to your poverty skit That one na follow come ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Nami's wurld
Nami's wurldvor 9 Monaten

Ndi nzuzu ๐Ÿ™„

Profilbild von Tosin โ€” Eshin ๐ŸŽ
Tosin โ€” Eshin ๐ŸŽvor 9 Monaten

You will thief in the market and they will catch you๐Ÿ™

Profilbild von Emmy
Emmyvor 9 Monaten

No try am again!

Profilbild von teej.ฮฑ
teej.ฮฑvor 9 Monaten

Ohhh chimm!!

Profilbild von Desmond
Desmondvor 9 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Khaleedmaine
Khaleedmainevor 9 Monaten

Who do you like this guyyy๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ

Profilbild von Bello Ibrahim
Bello Ibrahimvor 9 Monaten

Ur neighbor no fit tie u down

Profilbild von Ina๐Ÿ’‹
Ina๐Ÿ’‹vor 9 Monaten

Iโ€™m very sure youโ€™ll be very annoying in real life.

Profilbild von Solomon Gbaladun
Solomon Gbaladunvor 9 Monaten

Bro I hate you die ๐Ÿ˜‚ this one wey you come do now eh, make I catch you for street first

Profilbild von RoboMan
RoboManvor 9 Monaten

The hell?!

Profilbild von โœฐ
โœฐvor 9 Monaten

Nawa o, this one don pass fooling. ๐Ÿ˜‚

Profilbild von mystic_man|๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡น
mystic_man|๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡นvor 9 Monaten

I just dey wonder why you no contest for MISS FUTO that year, you for win o. Nna errhh this your mumu too much o.

ร„hnliche Videos