Loading video...
Video Failed to Load
Just wait for it 😭😭
89,669 views • 4 months ago •via X (Twitter)
29 Comments

No sensible person on earth will rent such an apartment with that amount. Hear me again, no sensible human on earth will rent with 450m yearly. Do you know what 450m will build you? So case closed

Person way get 450m to pay yearly can easily just build there own house

The handler do the account should be given a raise 😂👏

Na only b@mist got rent this house for that kind monecps I don’t understand not like us even luxury smh

Nigerians will show the currency is valueless, very soon we go turn Pakistan 🇵🇰 🤣

Just wait for it keh na you Dey sub me? If you no go do the video x10 leave am data cost now

Oga landlord, 480 million naira yearly rent for one house? You no dey rent am, you dey sell the whole Eko Atlantic plus the ocean wey dey front am! Person wey go pay that money go first buy the house, build his own bank inside am, then still rent am from himself before you go see the money 😂 Abeg, who go pay that kind craze when 480m fit build estate for 10 family members plus generator wey go shock NEPA? Na terrorist or politician pikin fit even think am, the rest of us na “you don chop today?” straight!

The people that can pay 480 million for yearly rent are not on social media

Where I see 480m? You go give me?

Yes I can It’s very beautiful

na terrorist fit rent am

Hmmm

😁 😁

480 M every year and I no build estate

Loud and clear! 📢

The comment is cr@zy mehn Guys do thru on tiktok

As howww nawww

Hmmm rest not buy what of buy

I can’t wait

See money o

Poor man really they see things oo 😆 🤣 but wait 480m yearly? Isn't that enough to build a well comfortable house for me.

Can I just buy it ? TikTok nha savage app

Because they understand potential buyer will not ask that type of question. I don’t blame them

Kai no more way for poor people 😭😂

No, I cannot

Lagos real estate na scam.

480m for house keh. You go look for client tire. E no better make I use the money build house. Na almost half a billion 😞 Poor man pikin dey suffer oh 😂🙆

The handler has probably gone to check his profile and rated him as someone incapable to rent the place

Over $350k to rent one random house for just a year in a shithole country when you can buy a house in a reasonable environment in the US
