Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Just wait for that baby’s reaction 😅
10 Kommentare

Ayo Dawson 🇳🇬🇪🇸vor 1 Jahr
All these things you're doing, is it good in your eyes 👀? 😂😂😂

The Hard Truthvor 1 Jahr
If I no slap that girl eh. She dey mad well well. Wetin small pikin do you. I dey hate all this kind things oo

kolawolevor 1 Jahr
I will give the little girl omorogun , she knows what to do with it.😂😂😂😂

AbiolaJamesvor 1 Jahr
Even the man is agbaya 😂😂😂😂

Aiqayvor 1 Jahr
The pikin be like “ wetin be this”🤣🤣🤣🤣

ﻻﺎﺗﺭﻮﻣ ﻝﺍﻭﻻvor 1 Jahr
Babe be like "shey ya werey"

LUCKYINALLvor 1 Jahr
Des side chick fight no go ever end ooo , it continues

Hadhrahvor 1 Jahr
The pikin sef shock 😂

Xxy Artz💕vor 1 Jahr
This is just the killer face. New meme alert

Blaq Mallamvor 1 Jahr
@onyekanwelue this caption correct so abi e get wetin you go like add or remove from there?


