Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Just wait for the boy to dance.

61,011 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von ONLY1DINO❄️
ONLY1DINO❄️vor 7 Monaten

How una go say make footballer dey dance Na jubilation this one dey do oo 😂❤️

Profilbild von Emmy 🍃💚
Emmy 🍃💚vor 7 Monaten

You go no say this one nah original Nepo baby 😂

Profilbild von WisdomCN 👑
WisdomCN 👑vor 7 Monaten

The boy is dancing in small letters

Profilbild von The Boy Next Door
The Boy Next Doorvor 7 Monaten

I still Dey wait make he dance o

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 7 Monaten

Tell me you are a Nepo baby without telling me you are one 😂😂

Profilbild von Thecakeguy La Royal 🎂❤️🦅
Thecakeguy La Royal 🎂❤️🦅vor 7 Monaten

And I was thinking he was going to do better than the girl oo 😂😂😂😂

Profilbild von Mayor of Musk
Mayor of Muskvor 7 Monaten

He dey warm up for soccer practice

Profilbild von joey🌴
joey🌴vor 7 Monaten

Who bring this boy come back Naija ?

Profilbild von Omo Osun Nitootọ
Omo Osun Nitootọvor 7 Monaten

When I thought have seen it all 😂

Profilbild von Dee 1✌🏾
Dee 1✌🏾vor 7 Monaten

He don watch Nickelodeon tire 😂

Profilbild von Charmzy
Charmzyvor 7 Monaten

Wetin werey dey do?

Profilbild von ODOBODOBO
ODOBODOBOvor 7 Monaten

I fezz think say he go pull one move wey go burst my head😭😭

Profilbild von TUNDE
TUNDEvor 7 Monaten

He's dancing like tolowtolow

Profilbild von the ICEST BOZZ
the ICEST BOZZvor 7 Monaten

A very dangerous steps from abagana

Profilbild von mike El
mike Elvor 7 Monaten

@CollDrogo1 see you 2017. Reverse king

Profilbild von OSI😎
OSI😎vor 7 Monaten

Trap music wan kill the guy

Profilbild von Jrey
Jreyvor 7 Monaten

Bro was doing Football Celebration / British Dance to Baby the weather 😂😂😭

Profilbild von DunknOWNpJp 🙃😶
DunknOWNpJp 🙃😶vor 7 Monaten

Na trap nigga ❤️

Profilbild von Joy Idoko
Joy Idokovor 7 Monaten

I was actually waiting for him 😭😩😩😂😂

Profilbild von Bolu Tifeh 💙👚❤️
Bolu Tifeh 💙👚❤️vor 7 Monaten

I dey “wait for it” till now Egbon Adugbo

Profilbild von THE.CRAFTER
THE.CRAFTERvor 7 Monaten

See Baba indomie moves 🤣😂

Profilbild von A.S.O
A.S.Ovor 7 Monaten

Wetin the MC Dey sing

Profilbild von Pkay-ọmọga
Pkay-ọmọgavor 7 Monaten

This boy deserve make e mama bring am outside flog am 24 strokes See as e Dey dance like pikin wey no reach 9 months 🤦🏽‍♂️

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 7 Monaten

Na only rich man Pikin get dis steps

Profilbild von Ifeanyi Donald
Ifeanyi Donaldvor 7 Monaten

This is so me 😂😂 I can’t even dance to save my life

Profilbild von Absolute
Absolutevor 7 Monaten

This one dey watch ball well o Small time hin get suuuuiiiiiiii den drop a Bellingham

Profilbild von Joseph
Josephvor 7 Monaten

Wait the boy get Down syndrome

Profilbild von Cutexiaruby_j 𖤍
Cutexiaruby_j 𖤍vor 7 Monaten

The boy need deliverance

Profilbild von Black Solomon
Black Solomonvor 7 Monaten

I don’t have time to wait

Profilbild von Zaza of Ojo
Zaza of Ojovor 7 Monaten

Dem suppose play Roddy Rich for the boy😂😂😂

Profilbild von Makaveli
Makavelivor 7 Monaten

That boy definitely didn’t grow up in Nigeria and probably doesn’t know afrobeat that well. From his countenance you’d see he isn’t the song, and from his moves you’d know he is into trap music. But the MC said just dance anyhow and the boy was like why not 🤷🏾‍♂️? 😂😂

Profilbild von Ismail
Ismailvor 7 Monaten

Ijo Omo olowo😂