Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Just wait for the boy to dance.
61,011 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

How una go say make footballer dey dance Na jubilation this one dey do oo 😂❤️

You go no say this one nah original Nepo baby 😂

The boy is dancing in small letters

I still Dey wait make he dance o

Tell me you are a Nepo baby without telling me you are one 😂😂

And I was thinking he was going to do better than the girl oo 😂😂😂😂

He dey warm up for soccer practice

Who bring this boy come back Naija ?

When I thought have seen it all 😂

He don watch Nickelodeon tire 😂

Wetin werey dey do?

I fezz think say he go pull one move wey go burst my head😭😭

He's dancing like tolowtolow

A very dangerous steps from abagana

@CollDrogo1 see you 2017. Reverse king

Trap music wan kill the guy

Bro was doing Football Celebration / British Dance to Baby the weather 😂😂😭

Na trap nigga ❤️

I was actually waiting for him 😭😩😩😂😂

I dey “wait for it” till now Egbon Adugbo

See Baba indomie moves 🤣😂

Wetin the MC Dey sing

This boy deserve make e mama bring am outside flog am 24 strokes See as e Dey dance like pikin wey no reach 9 months 🤦🏽♂️

Na only rich man Pikin get dis steps

This is so me 😂😂 I can’t even dance to save my life

This one dey watch ball well o Small time hin get suuuuiiiiiiii den drop a Bellingham

Wait the boy get Down syndrome

The boy need deliverance

I don’t have time to wait

Dem suppose play Roddy Rich for the boy😂😂😂

That boy definitely didn’t grow up in Nigeria and probably doesn’t know afrobeat that well. From his countenance you’d see he isn’t the song, and from his moves you’d know he is into trap music. But the MC said just dance anyhow and the boy was like why not 🤷🏾♂️? 😂😂

Ijo Omo olowo😂

