Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Just wait for the boy to dance.

61,011 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

ONLY1DINO❄️ profil fotoğrafı
ONLY1DINO❄️7 ay önce

How una go say make footballer dey dance Na jubilation this one dey do oo 😂❤️

Emmy 🍃💚 profil fotoğrafı
Emmy 🍃💚7 ay önce

You go no say this one nah original Nepo baby 😂

WisdomCN 👑 profil fotoğrafı
WisdomCN 👑7 ay önce

The boy is dancing in small letters

The Boy Next Door profil fotoğrafı
The Boy Next Door7 ay önce

I still Dey wait make he dance o

AbidoShaker profil fotoğrafı
AbidoShaker7 ay önce

Tell me you are a Nepo baby without telling me you are one 😂😂

Thecakeguy La Royal 🎂❤️🦅 profil fotoğrafı
Thecakeguy La Royal 🎂❤️🦅7 ay önce

And I was thinking he was going to do better than the girl oo 😂😂😂😂

Mayor of Musk profil fotoğrafı
Mayor of Musk7 ay önce

He dey warm up for soccer practice

joey🌴 profil fotoğrafı
joey🌴7 ay önce

Who bring this boy come back Naija ?

Omo Osun Nitootọ profil fotoğrafı
Omo Osun Nitootọ7 ay önce

When I thought have seen it all 😂

Dee 1✌🏾 profil fotoğrafı
Dee 1✌🏾7 ay önce

He don watch Nickelodeon tire 😂

Charmzy profil fotoğrafı
Charmzy7 ay önce

Wetin werey dey do?

ODOBODOBO profil fotoğrafı
ODOBODOBO7 ay önce

I fezz think say he go pull one move wey go burst my head😭😭

TUNDE profil fotoğrafı
TUNDE7 ay önce

He's dancing like tolowtolow

the ICEST BOZZ profil fotoğrafı
the ICEST BOZZ7 ay önce

A very dangerous steps from abagana

mike El profil fotoğrafı
mike El7 ay önce

@CollDrogo1 see you 2017. Reverse king

OSI😎 profil fotoğrafı
OSI😎7 ay önce

Trap music wan kill the guy

Jrey profil fotoğrafı
Jrey7 ay önce

Bro was doing Football Celebration / British Dance to Baby the weather 😂😂😭

DunknOWNpJp 🙃😶 profil fotoğrafı
DunknOWNpJp 🙃😶7 ay önce

Na trap nigga ❤️

Joy Idoko profil fotoğrafı
Joy Idoko7 ay önce

I was actually waiting for him 😭😩😩😂😂

Bolu Tifeh 💙👚❤️ profil fotoğrafı
Bolu Tifeh 💙👚❤️7 ay önce

I dey “wait for it” till now Egbon Adugbo

THE.CRAFTER profil fotoğrafı
THE.CRAFTER7 ay önce

See Baba indomie moves 🤣😂

A.S.O profil fotoğrafı
A.S.O7 ay önce

Wetin the MC Dey sing

Pkay-ọmọga profil fotoğrafı
Pkay-ọmọga7 ay önce

This boy deserve make e mama bring am outside flog am 24 strokes See as e Dey dance like pikin wey no reach 9 months 🤦🏽‍♂️

AbidoShaker profil fotoğrafı
AbidoShaker7 ay önce

Na only rich man Pikin get dis steps

Ifeanyi Donald profil fotoğrafı
Ifeanyi Donald7 ay önce

This is so me 😂😂 I can’t even dance to save my life

Absolute profil fotoğrafı
Absolute7 ay önce

This one dey watch ball well o Small time hin get suuuuiiiiiiii den drop a Bellingham

Joseph profil fotoğrafı
Joseph7 ay önce

Wait the boy get Down syndrome

Cutexiaruby_j 𖤍 profil fotoğrafı
Cutexiaruby_j 𖤍7 ay önce

The boy need deliverance

Black Solomon profil fotoğrafı
Black Solomon7 ay önce

I don’t have time to wait

Zaza of Ojo profil fotoğrafı
Zaza of Ojo7 ay önce

Dem suppose play Roddy Rich for the boy😂😂😂

Makaveli profil fotoğrafı
Makaveli7 ay önce

That boy definitely didn’t grow up in Nigeria and probably doesn’t know afrobeat that well. From his countenance you’d see he isn’t the song, and from his moves you’d know he is into trap music. But the MC said just dance anyhow and the boy was like why not 🤷🏾‍♂️? 😂😂

Ismail profil fotoğrafı
Ismail7 ay önce

Ijo Omo olowo😂