正在加载视频...

视频加载失败

Just wait for the boy to dance.

61,011 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)

32 条评论

ONLY1DINO❄️ 的头像
ONLY1DINO❄️7 个月前

How una go say make footballer dey dance Na jubilation this one dey do oo 😂❤️

Emmy 🍃💚 的头像
Emmy 🍃💚7 个月前

You go no say this one nah original Nepo baby 😂

WisdomCN 👑 的头像
WisdomCN 👑7 个月前

The boy is dancing in small letters

The Boy Next Door 的头像
The Boy Next Door7 个月前

I still Dey wait make he dance o

AbidoShaker 的头像
AbidoShaker7 个月前

Tell me you are a Nepo baby without telling me you are one 😂😂

Thecakeguy La Royal 🎂❤️🦅 的头像
Thecakeguy La Royal 🎂❤️🦅7 个月前

And I was thinking he was going to do better than the girl oo 😂😂😂😂

Mayor of Musk 的头像
Mayor of Musk7 个月前

He dey warm up for soccer practice

joey🌴 的头像
joey🌴7 个月前

Who bring this boy come back Naija ?

Omo Osun Nitootọ 的头像
Omo Osun Nitootọ7 个月前

When I thought have seen it all 😂

Dee 1✌🏾 的头像
Dee 1✌🏾7 个月前

He don watch Nickelodeon tire 😂

Charmzy 的头像
Charmzy7 个月前

Wetin werey dey do?

ODOBODOBO 的头像
ODOBODOBO7 个月前

I fezz think say he go pull one move wey go burst my head😭😭

TUNDE 的头像
TUNDE7 个月前

He's dancing like tolowtolow

the ICEST BOZZ 的头像
the ICEST BOZZ7 个月前

A very dangerous steps from abagana

mike El 的头像
mike El7 个月前

@CollDrogo1 see you 2017. Reverse king

OSI😎 的头像
OSI😎7 个月前

Trap music wan kill the guy

Jrey 的头像
Jrey7 个月前

Bro was doing Football Celebration / British Dance to Baby the weather 😂😂😭

DunknOWNpJp 🙃😶 的头像
DunknOWNpJp 🙃😶7 个月前

Na trap nigga ❤️

Joy Idoko 的头像
Joy Idoko7 个月前

I was actually waiting for him 😭😩😩😂😂

Bolu Tifeh 💙👚❤️ 的头像
Bolu Tifeh 💙👚❤️7 个月前

I dey “wait for it” till now Egbon Adugbo

THE.CRAFTER 的头像
THE.CRAFTER7 个月前

See Baba indomie moves 🤣😂

A.S.O 的头像
A.S.O7 个月前

Wetin the MC Dey sing

Pkay-ọmọga 的头像
Pkay-ọmọga7 个月前

This boy deserve make e mama bring am outside flog am 24 strokes See as e Dey dance like pikin wey no reach 9 months 🤦🏽‍♂️

AbidoShaker 的头像
AbidoShaker7 个月前

Na only rich man Pikin get dis steps

Ifeanyi Donald 的头像
Ifeanyi Donald7 个月前

This is so me 😂😂 I can’t even dance to save my life

Absolute 的头像
Absolute7 个月前

This one dey watch ball well o Small time hin get suuuuiiiiiiii den drop a Bellingham

Joseph 的头像
Joseph7 个月前

Wait the boy get Down syndrome

Cutexiaruby_j 𖤍 的头像
Cutexiaruby_j 𖤍7 个月前

The boy need deliverance

Black Solomon 的头像
Black Solomon7 个月前

I don’t have time to wait

Zaza of Ojo 的头像
Zaza of Ojo7 个月前

Dem suppose play Roddy Rich for the boy😂😂😂

Makaveli 的头像
Makaveli7 个月前

That boy definitely didn’t grow up in Nigeria and probably doesn’t know afrobeat that well. From his countenance you’d see he isn’t the song, and from his moves you’d know he is into trap music. But the MC said just dance anyhow and the boy was like why not 🤷🏾‍♂️? 😂😂

Ismail 的头像
Ismail7 个月前

Ijo Omo olowo😂