正在加载视频...
视频加载失败
Just wait till the end 😂😭
39,804 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
36 条评论

This matta na weyreh

Walahi

Na matta sabi vibe with this people 😂

I swear

Walai this video made my day Matta na baba Werey 😂🤣😂

Baba werey gidi

Matta na olori bu bui don laff my ass out

Na oloshi

Say na tracking number when he mad he dey call ni 😂🤣

I don laugh

Matta self nah Dindinrin😭😂😂😂😂

Omo😂

That Yekini na the best of the Dindinrin. He said they should u should send me 1m

Yekini right now 🌚😂

🤣🤣🤣

Didirin self no wan die 😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

How did Matta discover he can be this werey online. I don Laff tire

Dindinrins' sef dey fear ritual OMG😂

Didinrin Association 😂😂😂

Ẹgbẹ́ wá kò ní bá jẹ

@PirijrVictor @igeto20

Shey tracking number to fi ya werey nii 😭😭😭😂kai

Kai

Matta na were I swear down 😂😂😂

Eleribu ni matta yi walahi 😆😆😆😆

Abeg God dey for yekini make una no whine am

😂😂😂

I laugh my belly is pain me

😂😂😂😂😂😂

😂😂😂😂💔 Awon eleyii ni keefi shogun owo 😂

😂

🤣

Why Chelsea jersey 😪😪 New signing

🤣🤣🤣

🥶😆😂😂😂😂💔😆😂😂
