Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Just Watch & Laugh 😂 😹 🤣
106,043 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

😂😂😂😂😂 I see the loss coming I see the loss coming I see the loss coming Omo this thing funny

@AlabaIsiak9389 The video is Evergreen 😆 🤣 😂 Don't celebrate too early if Bookies never mark am green

Even if it's 70 minutes I can't jubilate because wetin football don do me

You see the money coming, I see the money going..😭😂😂

Person wey dey crazy 😆 🤣 😂

African team just Dey do us view once..

Bet is funny sometimes until shit get real 😅

Same here … still going smoothly sha

Investor wey no dey use 2up very funny, teams dey blow 3 goals lead not to talk of 2

🤣🤣🤣🤣🤣

Bet go whine you, you go panic 🤣🤣🤣

2up option for save am

Full time 2:2 E pause orin yen na👀😂

You later go find am 😂😂😂😂😂😂

I no go find am keh 😆

😂 the guy done learn in the hardest way 😂😂😂😂😂😂

After 90mins he go begin swear for Senegal 🤣😂

Na why 1ups and 2ups good be that

Why hin no carry 2up na tears don full hin eyes 😂😂😂

Lolxxx heart break 💔

😂😂

Jellof na mugu normally

E pause Orin ye naa 😁😁

Flew away

Hw e come be after 90 mins. D money later show ???

If nah 2up u don chop

Until it’s green it’s not green

Una no tell am score

Bruh!😂😂

Boss your boy day here

😂😂😂

😆

Bruh 😂 nothing for u

Few moments later 😂😂

LoL 😂

One minute u're laughing 😂😅 the other minute u're there regretting ur initial actions 😂😂

Where is part 2

I see the money going 😂😂
