Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Just watch to the end 😭😭

229,975 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Goodness profil fotoğrafı
Goodness3 ay önce

Girls would be searching for infidelity proof, they'll see what they are looking for and still be making a fuss of it, isn't that what you've been searching for all these while? 🤔

GistRadar profil fotoğrafı
GistRadar3 ay önce

Don't get him wrong, he's a shoe vendor 😂😂

BÜKÏÑG📊 profil fotoğrafı
BÜKÏÑG📊3 ay önce

Wetin she dey find for there

mrlaw profil fotoğrafı
mrlaw3 ay önce

I am asking is it a crime for a man to wear a female shoes??

Feels NO PAIN🖤 profil fotoğrafı
Feels NO PAIN🖤3 ay önce

You trusted a man for the second time like say she no dey go another man house also, abii another guy never f**k her since she dey the relationship. Make una getout joor.

MEGA REACTOR profil fotoğrafı
MEGA REACTOR3 ay önce

U dey trust man, go ask ur mama if she trust ur papa🤔

Crypto Chain profil fotoğrafı
Crypto Chain3 ay önce

You don catch me oya Dey go your papa house please

OTFfaji profil fotoğrafı
OTFfaji3 ay önce

Aunty na him sister own jor 🤷‍♀️

Kelvin Henry profil fotoğrafı
Kelvin Henry3 ay önce

You seff too do Wetin you dey find go inside there?

Blessed Banty profil fotoğrafı
Blessed Banty3 ay önce

On behalf of him and the brotherhood, trust him for the third time pls

Mor cash profil fotoğrafı
Mor cash3 ay önce

If we investigate well, it might not be the guys fault but the side chick trying to be the main hen.

Goodness profil fotoğrafı
Goodness3 ay önce

FBI mode activated 😂 Girls would scrutinize your house once you leave them inside alone. They'll even search your documents to confirm things I don't understand. I no know wetin una Dey always find.

Lucky Osaheni profil fotoğrafı
Lucky Osaheni3 ay önce

I can explain #SipSmartChallenge26 #SSBTaxSaves

yunusa 🇳🇬🇵🇸 profil fotoğrafı
yunusa 🇳🇬🇵🇸3 ay önce

Women left in the house them go search Ur boxer ... Taste am self ... Advice to ladies.. Keep it safe.. don't always open up.. talk to Papa.. let him talk to Papa or visit.. make road clear for u

Travis profil fotoğrafı
Travis3 ay önce

Wetin u Dey find. People like una Dey spoil work for man 😒

ATRANS. AFC🔴⚪️ profil fotoğrafı
ATRANS. AFC🔴⚪️3 ay önce

E fit be her shoe make she do the video all because of likes and all..

Van GâäL profil fotoğrafı
Van GâäL3 ay önce

Maybe he likes to dress up like a lady sometimes. No too reason am

Omotinuolawa profil fotoğrafı
Omotinuolawa3 ay önce

Funniest part is, na the main babe set that heels for there without the man's knowledge😂😂... She dey mark territory😂

Nelson benz profil fotoğrafı
Nelson benz3 ay önce

Na his sister get but to avoid drama from you he hide am

Treasure Gun 🔫 🚀🎯 profil fotoğrafı
Treasure Gun 🔫 🚀🎯3 ay önce

My p is these media channel post alot of unnecessary things, we're way too inclined to be concerned bout this. This isn't really a thing to post but these media are too dumb sbd they think we all are interested in dumb shit. I'm really embarrassed

BeyondAnalysis☯️⚖️⚽ profil fotoğrafı
BeyondAnalysis☯️⚖️⚽3 ay önce

Inside that your ivia and ivia dey inside

Oracle Simba profil fotoğrafı
Oracle Simba3 ay önce

Nah him sister belonging be that 😂 So is there any problem for him to keep them safe 😂😂😂

P.G.B ENTERPRISES profil fotoğrafı
P.G.B ENTERPRISES3 ay önce

He go hide your shoe😂😂😂 so the new chic won't know you exist, she fit still get side guy the vex for the guy.

𝗦𝗼𝗻 o𝗳 𝘃𝗶𝗰𝘁𝗼𝗿𝗶ⓐ profil fotoğrafı
𝗦𝗼𝗻 o𝗳 𝘃𝗶𝗰𝘁𝗼𝗿𝗶ⓐ3 ay önce

Haba na my sister shoe 😂

Kelvin Fidelis profil fotoğrafı
Kelvin Fidelis3 ay önce

Why do men who has a girlfriend cheat, that’s not proper if you would cheat then just don’t date , well women too do the same

Chukwyy profil fotoğrafı
Chukwyy3 ay önce

It belongs to his sister tf 😒

A.U.S. profil fotoğrafı
A.U.S.3 ay önce

Men and women who cheats more ? asking because I caught a woman cheating last Sunday Abuja

Dammy Richie profil fotoğrafı
Dammy Richie3 ay önce

Na you know wetin you Dey find up and down

Alifunsi profil fotoğrafı
Alifunsi3 ay önce

You trust him again for the third time

Sportfrenz profil fotoğrafı
Sportfrenz3 ay önce

Na wa ooooo

Aliyu Abubakar profil fotoğrafı
Aliyu Abubakar3 ay önce

You sef Wetin lost wai u Dey try find

King Beejay Live Band and Events profil fotoğrafı
King Beejay Live Band and Events3 ay önce

It’s enough he hid it from u girl. That’s respect enough

Flourish Farms profil fotoğrafı
Flourish Farms3 ay önce

Na all this fake shoes and slides you put inside fine shoe case

Oluwafemi profil fotoğrafı
Oluwafemi3 ay önce

Wetin she dey find around 😂