正在加载视频...
视频加载失败
Justice for broke boys 😩
1,781,909 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

“You can be with a guy that has money, he will not touch” But women still cheat on them with broke guys. Now, make it make sense.

Our latest investigation dives deeper into the horrifying abuse at FCI Dublin. The crimes committed by the prison staff are staggering, and the fight for justice continues.

Nobody for this life broke pass girls 😭😭 Avoid poor girls “bro to bro”

As broke boy no gree go work, broke girl you self try get work now, abi we get laws way day broke ladies no dey work? Mtcheeew

Hu get this one @ ? Wetin she de talk no concern me. I like wetin I de see fess

Don't worry me lady When you hit 40 and are probably financially comfortable You will hustle for broke boys, but won't see any It's just a matter of time 😁🕑

Who deh born this girls sef, we suppose done begin arrest parents wey fail.

I just da pity for the boy , see the way him babe da gist him story give her friends falling hand , Omo i rather die than too ask woman for money I rather kill my self like I rather beg for street than too ask woman money even if na my babe .

Wahala for broke boys, but they're talking out of experience though

Wetin broke boys do una ehnn make una no Dey pressure these men’s o

My eyes dey on somewhere else tho
相关视频
Sensitive content
I feel like Momma Justice did this for me. Fuckkkkkkk 😩😩😩
Jersey Jerry
3,198,355 次观看 • 1 年前
