Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Justice for DJ chicken ๐ญ๐๐ป
72,162 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Na from here dem suppose take am go psychiatric hospital ๐

For like 10 years now DJ chicken never rest, from thoroughly beaten to Accident, now na government๐

Chicken nah werey normally ๐

make them just kill am for this christmas abeg๐๐๐

But look him face well, abi him never resemble who don kolo ๐

That guy no normal fr ๐๐

I still no sabi wetin he do

How system our system is broken how u go carry someone like Chicken,National treasure ๐คฃ

Like B lord said last time he visit their he said na House of rest so to me is chicken go there to get enough rest because for some years now Baba no Dy rest ๐๐

Dj chicken no go believe where he still Dey till now

Oyeku done Mara ๐๐๐

It is an absolute embarrassment. I trust that the government will, in due course, take you into custody. Fake idiot

Make I drop account Wey una go contribute to ?

Justice? You own Mumu Dey different oooo. People Dey beg make them tamper mercy with justice and free him, youโre asking for Justice

Government plssss๐๐๐คฒ๐ฟ

Chicken joy giver

I heard is already released

Make dem leave our joy giver๐คง

Was he truly arrested or na skit?

Ahnn

This was Kenny BLAQ THE OXYMORON

Our small Aare, he canโt even hurt a fly.๐๐ #freedjchicken

โsikinnn sholoriburuku ni e ni, sikinnโ ๐ญ๐ญ๐ i don watch this video uncountable number of times

DJ chicken na werey ๐

๐๐๐๐

Ogba nla ๐๐๐๐๐

Abazz stop na

Justice Abi!! No worry your cup go full and you self go join am soon.

Baba don dey learn in a hard way ๐

Wahala ๐

I no fit chop ๐ค

Oyeku

Werey ๐๐
