Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Justice for single people✊💔

159,538 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

30 Yorum

Sire Dan profil fotoğrafı
Sire Dan11 ay önce

Albino know say if normal people no fit find partner how him won find partner

𝕋𝕚𝕞𝕠™ 🔥 profil fotoğrafı
𝕋𝕚𝕞𝕠™ 🔥1 yıl önce

Wrap it up

Ashi/ Interior Designer profil fotoğrafı
Ashi/ Interior Designer11 ay önce

No be that one choke me oo Una see the compound wey them run enter ? That room na inside the compound Abi them cut am ? Abeg make person answer me

Richard ✝️ profil fotoğrafı
Richard ✝️1 yıl önce

No rush for single people keep praying 🤲🏻

Tima kellogs 🇳🇬 profil fotoğrafı
Tima kellogs 🇳🇬11 ay önce

Wait oo .who else noticed the outside of this alleged house plus the inside …🥹🥹🥹

Too weirdⓇ🥷🏾𓇻 profil fotoğrafı
Too weirdⓇ🥷🏾𓇻1 yıl önce

Wait dem use wire beat him ? Why him dey touch body like that 😂😂😂 This guy too mumu Abeg My brain wan blow 😂😂😂

Divine Mario profil fotoğrafı
Divine Mario11 ay önce

Forget the single pple first. Wetin be this abeg😹😹🙆🏽‍♂️

T.R.U.T.H profil fotoğrafı
T.R.U.T.H11 ay önce

Make i dey go iraq abeg.. at least dem get stabe light🤣

Da Slim fitted guy 💪 profil fotoğrafı
Da Slim fitted guy 💪11 ay önce

This white guy don fat o 🤣🤣🤣

iamAsiwaju profil fotoğrafı
iamAsiwaju11 ay önce

E fit happen true true in Nigeria, when you can declare wanted for not having nysc certificate

Lyk Skilful profil fotoğrafı
Lyk Skilful11 ay önce

@Brvh_Rinix @Kingfellamusic

victor vek official profil fotoğrafı
victor vek official11 ay önce

This werey don go carry Lagos island fire put for content😂😂😂

Hamza Mohammed profil fotoğrafı
Hamza Mohammed11 ay önce

Na to become reverend father na

Per_Fect profil fotoğrafı
Per_Fect1 yıl önce

Wait na that house wey I see the outside be this?....

OBA profil fotoğrafı
OBA11 ay önce

Go and marry 😂

Tejumade adisa profil fotoğrafı
Tejumade adisa11 ay önce

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

dodondawa profil fotoğrafı
dodondawa11 ay önce

where’s the part we’re meant to laugh?

Onyinyechi profil fotoğrafı
Onyinyechi11 ay önce

I’ve never been single since i became an adult(16yrs). Y’all single people should grow up

Jany Bless profil fotoğrafı
Jany Bless11 ay önce

Make we collabo

TOLUWANI profil fotoğrafı
TOLUWANI11 ay önce

The information flog am for back 😂🤣😭😭😭

Golden profil fotoğrafı
Golden11 ay önce

Una Dey craze 😂

Lemsey Worldwide profil fotoğrafı
Lemsey Worldwide1 yıl önce

Content dun finish

Pr0$P€R |_€€ profil fotoğrafı
Pr0$P€R |_€€11 ay önce

Yes it’s the same house They use it for iron man

Coker AbdulSalam profil fotoğrafı
Coker AbdulSalam11 ay önce

Dry asf

V!N C3NT ✪🇧🇪 profil fotoğrafı
V!N C3NT ✪🇧🇪11 ay önce

Lol load's of gals waiting for me to just say the word am single by choice, so this one no be threatening 😂😂

Teejay profil fotoğrafı
Teejay1 yıl önce

U wey get two different babes

Top boi profil fotoğrafı
Top boi11 ay önce

Sent to Iraq, is that a better output

Tosin Abraham Temitope Saviour Akin-Oyewole profil fotoğrafı
Tosin Abraham Temitope Saviour Akin-Oyewole11 ay önce

This afin own no too much like this?

Aja Lewin profil fotoğrafı
Aja Lewin11 ay önce

Omo e go even beta make them carry me comot from the country sef, until pharaoh tinubu die or leave power, after all even Jesus, God say make make them carry ja until herod die first, come talk of ordinary me wei the labour under the spirit of herod and pharaoh combined

FAVOUR (CG) profil fotoğrafı
FAVOUR (CG)11 ay önce

Wahala de oo😭😭😂

Benzer Videolar