Loading video...
Video Failed to Load
Juventus cut 19k odds๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ God๐
36 Comments

I no fit play this kind game make I no put cut 2 and 3

omo

bro itโs 2026 and youโre yet to blacklist juventus ?

i don blacklist am but juve not to score against genoa? ๐ญ

Omo if I see this game i go chop, cause I hate juventus die

Never give up still pushing you will boom something bigger one day

sure

If I play this game, I would have won. Nobody hate Juve reach me. I always remove them from games

All of una wey just dey play game una no go flex 2 or 3 I just dey pity una even if it's just 1 cut PUT ITTT WETIN DEY WORK UNA UNTOP SAY U WAN GET FULL PROFIT YOU JUST USELESS 19K ODDS OMOR UNA DEY TRY ๐ช

Damn Iโm sorry dawggg๐๐คง Iโm not trying o shade on anything, me sef wey Dey talk fit still play same option, but 70x out of hundred I go just play this game 1.5, Omo 19k odd go far oo

Book another one. E go bang

We go catch them big time.

Next time as far as u get money to stake stake all and and then rebet with flex

So sorry big man

You sef get issueโฆcos Wetin do partial cashout?

Sorry bosman better days ahead please share your next game

sure ๐ turn on notis

I turn bosman

19k odd and you no flex 1 thatโs crazy sha

Sorry bro

send edit next time to me I for commot thT uselezz juventus

Juventus na shit of a team.....

Juve game was void

Aswear to God, if to say I see this game, I for boom, because I for remove JUVENTUS, e sure me die say I go remove JUVENTUS.

Omo

Money dey come bro

Sorry man

Guy 19k odd and you no flex !!!?

Okay na

Awusubilahi

Greed. You for 1 cut am

Omo

Juve dey jinx game normally.

Omo Juventus ๐@sopro011 abeg bro any time u arrange long shot like this again drop am

Omo 19k odds This is LAMBO odd,bro

Stop betting on serie a. Bunch of sold out clubs
Related Videos
Sensitive content
YOUโLL NEVER TAKE US ALIVE๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ WE SWORE THAT DEATH WILL DO US APAET๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
kqzraโจ | double black (devious freak)
34,784 views โข 1 year ago
Sensitive content
OWARIDA ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ fuck you yhwach
โญ D_D โญ
51,619 views โข 2 months ago
Sensitive content
๐ถ:เธเนเธฒเธฃเธนเนเธเธฑเธเธเธตเนเธเนเธญเธเธฃเธดเธเน เนเธเนเธฒเนเธเนเธเธเธเธเนเธฒเธฃเธฑเธเธกเธฒเธ เนเธกเนเธงเนเธฒเธเธฒเธฃเธเธฃเธฐเธเธณเธเนเธฒเธเนเธเธธเธเธเธฃเธฑเนเธเธเธตเนเธเธกเธเธตเน เนเธเธดเธเธเธตเน เธกเธฑเธเธกเธฒเธเธฒเธเธเธงเธฒเธกเธฃเธนเนเธชเธถเธเธชเธถเธเธเธฃเธดเธเนเธเธญเธเธเธตเน เธเธฃเธธเธเธฒเธขเธญเธฐเธเธตเน๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐ DUANG WITH YOU FINAL EP #เธเนเธงเธเธเธฑเธเนเธเธญเธเธญเธเธเธ
46 cm
48,499 views โข 6 months ago
