Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
K1 De Ultimate brought f!re to the stage At Ogun 2024 Gateway Games Grand Finale yesterday 😂🔥
Комментарии: 11

FobeCyril1 год назад
Wetin baba wear under cloth, no be bante be that🤭

Estadio Deportes1 год назад
¡EMPIEZAN SU CAMINO! 🤩 El Cibao y las @Chivas volverán a encontrarse en la primera ronda de la Concachampions 2025 y disputarán el primer juego en República Dominicana. 🤭 No te puedes perder este partido. 😮💨 #ConcaChampions #Chivas #Cibao

Possy1 год назад
Be like baba carry something under 😂😂 one big charm dea under that cloth 😂

Bami🫥1 год назад
So baba still carry English come stage😂😂

Henzzy1 год назад
Osheyyy

WOLEZZY1 год назад
Baba no want make all the bante wey dey for under show Con dey hold the tip of the clothe under 😂😂😂 Omo juju dey Allegedly 😂

Pastor Keu 🇨🇦 🇨🇦1 год назад
Baba dey carry Gun up nd down ni Sha

Manga1 год назад
I no sure say hunger dey this country,

AL1 год назад
Nice hey

BIG BEE1 год назад
OBA FUJI

Lateef Ahmed1 год назад
Baba carry gun for body oo 😂😂
