Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Kai Cenat bought chicken for $51k?😳😂 Them scam werey😭
584,931 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Do you have low engagements on your social media accounts? Boost it with OWLET. Visit 🫵

Una go just dey put werey caption. He meant 51k in naira. Why dem go buy chicken 51k dors wen no b say e wan feed the whole Lagos. Mtchewww oda pe ori abaz ti buru

He’s holding naira sha and I don’t think it’s dollar o, Ahahn

Kai cenat is stressing shank 😂

You enter eatery pay for everybody. Even politicians no dey move like that for here. You go learn

Can’t be possible tho, its naira he is holding

Lmao 😂 The lifestyle cost ma him nor know

Why is he lying? $51k dollars keh. Does he buy like that in America? Haba😂😂😂

I need meet this Kai for some personal reasons $51k for chicken ???

Wait Abi e feel say naira and dollar na same equivalent??😂😂
