Loading video...
Video Failed to Load
Kai Havertz justified his selection immediately
90,656 views • 4 months ago •via X (Twitter)
26 Comments

Which stadium you come de?

Arteta needs someone with champions league final experience to take the lead and energy for the rest …. He knows what he’s doing

Keep calm. We are winning

Kai HAVERTZ is a big game player 🚨| Different club, same occasion. KAI HAVERTZ and the biggest stage go hand in hand. 🏆✨ ▪️𝟐𝟎𝟐𝟏: Kai Havertz fires Chelsea to UCL glory against Man City. ⚽ ▪️𝟐𝟎𝟐𝟔: Kai Havertz strikes again in the UCL Final, this time for Arsenal against PSG. ⚽

😂😂😂😂😂

He justified his selection, wait till end !! Paris Saint Germans will win .

PSG Robbed how was that not a penalty on Saka twice

Immediately

Where you dey ??

How are you watching it there

You de support arsenal to win but he go later affect us if dem win cause dem don de compare saka to Messi

Mumu man 😂

we'll be there!

I need to see Godfrey celebration

I Dey look when you talk that thing say havert wey go press anything 😂

Where you dey like dis Emirates stadium

You nor really get Sense kombo full like you,PSG don carry am

Hope you are crying well now

How e come be now 🤣

Your body suppose calm now 😂

Make I just hear pim say dem no give Kai this thing

Na Kombo first laugh and na him dey cry like this 🤪

😂😂😂

E sweet me

I nor understand ur stadium ooo Which one u dey like this??

You believe in seeing is believing.. for we wey be OG for football, know say Haverts get big game presence ...



