Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Kai Havertz justified his selection immediately

90,656 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 26

Фото профиля Dave
Dave5 месяцев назад

Which stadium you come de?

Фото профиля No blueprint
No blueprint5 месяцев назад

Arteta needs someone with champions league final experience to take the lead and energy for the rest …. He knows what he’s doing

Фото профиля UTDdes
UTDdes5 месяцев назад

Keep calm. We are winning

Фото профиля Biggiesmalls
Biggiesmalls5 месяцев назад

Kai HAVERTZ is a big game player 🚨| Different club, same occasion. KAI HAVERTZ and the biggest stage go hand in hand. 🏆✨ ▪️𝟐𝟎𝟐𝟏: Kai Havertz fires Chelsea to UCL glory against Man City. ⚽ ▪️𝟐𝟎𝟐𝟔: Kai Havertz strikes again in the UCL Final, this time for Arsenal against PSG. ⚽

Фото профиля Solix.signNFT
Solix.signNFT5 месяцев назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля Mic💙
Mic💙5 месяцев назад

He justified his selection, wait till end !! Paris Saint Germans will win .

Фото профиля X
X5 месяцев назад

PSG Robbed how was that not a penalty on Saka twice

Фото профиля Daniel
Daniel5 месяцев назад

Immediately

Фото профиля Tee Blaqq Clipz
Tee Blaqq Clipz5 месяцев назад

Where you dey ??

Фото профиля Oladimeji ♈️👨🏼‍💻
Oladimeji ♈️👨🏼‍💻5 месяцев назад

How are you watching it there

Фото профиля KADO🦅🪓🪓🤭
KADO🦅🪓🪓🤭5 месяцев назад

You de support arsenal to win but he go later affect us if dem win cause dem don de compare saka to Messi

Фото профиля Dennis Debayo Akindutire
Dennis Debayo Akindutire5 месяцев назад

Mumu man 😂

Фото профиля Youngjhone🧢
Youngjhone🧢5 месяцев назад

we'll be there!

Фото профиля F⚽️⚽️TYVERSE
F⚽️⚽️TYVERSE5 месяцев назад

I need to see Godfrey celebration

Фото профиля Eco💙❤️🪖
Eco💙❤️🪖5 месяцев назад

I Dey look when you talk that thing say havert wey go press anything 😂

Фото профиля United_Kobbie
United_Kobbie5 месяцев назад

Where you dey like dis Emirates stadium

Фото профиля ELENIYAN
ELENIYAN5 месяцев назад

You nor really get Sense kombo full like you,PSG don carry am

Фото профиля denzel
denzel5 месяцев назад

Hope you are crying well now

Фото профиля 𝕬𝖐𝖚𝖓𝖆𝖊𝖇𝖎𝖔𝖐𝖜𝖚
𝕬𝖐𝖚𝖓𝖆𝖊𝖇𝖎𝖔𝖐𝖜𝖚5 месяцев назад

How e come be now 🤣

Фото профиля Chidera Ukoro
Chidera Ukoro5 месяцев назад

Your body suppose calm now 😂

Фото профиля Jeffrey Sonnie
Jeffrey Sonnie5 месяцев назад

Make I just hear pim say dem no give Kai this thing

Фото профиля Divine
Divine5 месяцев назад

Na Kombo first laugh and na him dey cry like this 🤪

Фото профиля Starga
Starga5 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Eke 🥶
Eke 🥶5 месяцев назад

E sweet me

Фото профиля Risks
Risks5 месяцев назад

I nor understand ur stadium ooo Which one u dey like this??

Фото профиля Mr_Kama♐️
Mr_Kama♐️5 месяцев назад

You believe in seeing is believing.. for we wey be OG for football, know say Haverts get big game presence ...

Похожие видео