Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Kante asked Carter Efe if e don chop Jasmine 😂🔥
638,411 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

🤣🤣Carter na werey

I go Carter efe you oooo

Haaa, so you want him to just open up even if he do chop her. Dey play nah

Kante is always outa pocket.

And you heard that right? You seem to have a new hobby you are exploiting now😏

Kante and foolish questions 😂🤣🤣

Kante na fuu 😂😂

Na wetin all of us wan hear be that Shey una don fuck

Just love watching carter efe while listen to black sherif songs 🎵

You love up for this side too ?

😂😂😂 Make una no corrupt her abeg

Thus Kante is sick 😂 😂 unatagooo 😂

Kante sits there looking innocent but dropping nuclear bombs real quick 💀

E fit be true say dem never knack sha

I hear you wanna tago 😂😂😂

Kante really went straight for the question 😂😂 No filter whatsoever! 🔥

She say, you wanna tago?

She say Yuu wanna tangle? 😹😹

He don chop am tire

You wanna tago

Peller own na to open TikTok d beg money 😂

Very sweet and important question

Catar don feign ignorance

Kante too like toto

Unatago 😂😂

@Uzo_NNA 😂😂😂

Wow so nice show

😭😂😂

Very nice show

The girl is genuinely tired of him

Kanteee na werey😹😹

Kante too foolish 😂

Good question 😂
Похожие видео
Sensitive content
Carter efe pikin tell am sey she don get step daddy, e shock am😂
DAMI FOREIGN🥶
87,839 просмотров • 2 месяцев назад
