Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

🦅keep it up my boy 🦅

186,963 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)

30 Kommentare

Profilbild von Sabi Boy
Sabi Boyvor 6 Tagen

Na seyi vibe u de call your boy wizkid? Hahaaha this guy self

Profilbild von Arena
Arenavor 5 Tagen

Star boy for life

Profilbild von Olaiyami NSVN
Olaiyami NSVNvor 5 Tagen

Baba nla

Profilbild von Lee Tøny 🌴🕊
Lee Tøny 🌴🕊vor 5 Tagen

Nah small remain make ogun wound wizkid, nah Seyi be ya boy? You don dey mental wizkid?

Profilbild von Ifeanyi
Ifeanyivor 6 Tagen

Na your boi through the biggest 🙌🦅♥️

Profilbild von Atanda Olamilekan
Atanda Olamilekanvor 5 Tagen

Big Wiz self confirm swaguuu 🦅💙

Profilbild von John Happy
John Happyvor 5 Tagen

Anything when big wiz talk now so 🎧🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Profilbild von CleffGee
CleffGeevor 6 Tagen

Sign me

Profilbild von EmmeDiq FELA SHINE
EmmeDiq FELA SHINEvor 6 Tagen

Dey play 😏 boy wey big pass boss 🤣😏

Profilbild von @Omopoly
@Omopolyvor 5 Tagen

Big wizy for a reason

Profilbild von Ola
Olavor 5 Tagen

Big wiz for a reason

Profilbild von Big Jeddy
Big Jeddyvor 5 Tagen

Make fc talk true we no dey feel the song Ajeh

Profilbild von EMPEROR 💼🦅
EMPEROR 💼🦅vor 5 Tagen

This is my best track from his album #SWAGGU #ILome ❤️

Profilbild von Musa
Musavor 5 Tagen

This is not Wizkid

Profilbild von AflatmediaPrint.ng
AflatmediaPrint.ngvor 5 Tagen

NSNV no kill us with this your vibes

Profilbild von Austin Cash
Austin Cashvor 6 Tagen

No sayi no vibes 🎙️

Profilbild von Pori
Porivor 5 Tagen

As how na

Profilbild von Ann betty
Ann bettyvor 5 Tagen

No be wizkid account be this

Profilbild von اكرام الدين
اكرام الدينvor 5 Tagen

This guy go never stop dey rent car sha

Profilbild von empire Roy
empire Royvor 5 Tagen

O fun mi ni igbo wizzy Eleniyan 🦅

Profilbild von DREEZ | Afrobeats & Music.
DREEZ | Afrobeats & Music.vor 5 Tagen

Para too choke Swaguu dripping

Profilbild von clement Zechariah
clement Zechariahvor 6 Tagen

You na baba now Wizzzzz God of afro beat R&B

Profilbild von Godfreybako
Godfreybakovor 5 Tagen

Biggest wiz for a reason

Profilbild von ADE STAR
ADE STARvor 5 Tagen

No be wizkid oooo na one of is biggest fans own this twitter

Profilbild von Samkadis_X
Samkadis_Xvor 5 Tagen

Big Wiz the King

Profilbild von B L V
B L Vvor 5 Tagen

Big bird 🦅 baba yo💙

Profilbild von BAMTINZ 🖤💊
BAMTINZ 🖤💊vor 6 Tagen

Mr vibez

Profilbild von Tunde Agboola
Tunde Agboolavor 5 Tagen

Fake account 😁💔

Profilbild von Igwe Odumodu 🦍
Igwe Odumodu 🦍vor 5 Tagen

Voice of a proud father 🦅

Profilbild von Vickrex G$ news
Vickrex G$ newsvor 5 Tagen

Baba bold too dey show love ❤️ 👑

Ähnliche Videos