Loading video...
Video Failed to Load
Kesari message to Bānd!ts 😂
119,337 views • 3 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

As i first hear good morning bandit , i off lol 😂

Make dem no sha kidnap him too o🤣🤣

Dear b@nd1ts, Kesari don drop the manifesto Kindly do the needful

Eyin lo yo emi o bo, awo skipinjogo 😂

Bandit dey look him like waiting be this

This one with him mouth pollution don dey catch cruise with serious matter after him don smoke 😭😭

The currency wey him demand for sef Sir t-pain no get am for bank account

88 hundred and billion kwan hun. Abeg which country dey use that currency o?

Kesari wey dey smoke You fit go fight bandit ??

This one wey don use drvgs destroy him body? 1 bl0w go put you for com@!

“Eight hundred and billion quen”

This one na proper werey Good morning Bandits lol 😂

This egbon journey of life don scatter 🤣🤣. I hope this man no get pikin sha

Thank god say I know Dey follow your page No so I go the watch useless post everyday Am grateful lord 🙏🏼

Same Kesari wey dey beg culti$t no to pai ham 🤣🤣🤣🤣 Say him like all of them.. lol. Everything na cruise for this country. A swear..

Dis message suppose go farr aswear

Leave talk enter the forest

"Good morning bandit" 😭😂😂😂

Good morning bandit 😂😂😂

Hey bandit, good morning bandit. What a føøl

800 billion quennh😹

U are details tell here

Okay okay now I get it

Ole!!! See mouth like Skibi-Jogor😂😂😂😂😂

The Igbo don enter well well

Okay they are killing too much, they should reduce hand ? 🤣🤣🤣🤣

This one na fuu na

Go tell them for there kaba you go wise

😂😂😂

Abeg wetin be eighty eight hundred and billion bayi 😭🤣

This one is a confused entity 😮

Nigeria IA a comedy

Give them chance abeg
