Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨KHAID “Rich & Wacko” OUT SOON🔜
31,819 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
27 Yorum

Make this boy use now go learn hand work

Which occupation this boy deh so before Music? He needs to go back there

My man

Tapped into Brazilian sound. Nice

Nah this kain people dhe thief pen for school still resell ahm for owner Carry beat carry flow still tiff the dance 😂

Afro-Wacko

Seyi vibez feature no go bad ooo

@_Charlesgram omo he sabi

Heavy🎶❤️

Lover boy don dey sing rich and wacko Oga ooo

Everybody dey find hot song ♥️

Must you sag your pants?

Go write jamb guy

Whoever is pressuring this guy should leave him the tf alone cuz what genre are we calling this one now.

Another Tik Tok banger 👏🏿

this got me writing bars already 📝😵💫🔥

@khaidxr COM SOON

Change pattern guy

Omo this song go trend 😁

This jam bad o

This guy just get funds

That rema laff for the background na madness 🤣

The song is wack.

If this guy add builded weight e go sharp

I now understand why my data Dey quick finish

My Jam 🔥🔥

Let follow each other immediately
