Loading video...
Video Failed to Load
Kids Pronunciation 😄😅
34 Comments

Aisle!

You wey dey write the words sef olodo, make we no lie na exposure to some words dey make alot of people know some pronunciation, imagine seeing lingerie for the first time wetin you go call am 😒

Even adults don't know how Suede is spelled and they have the shooes

Asking English student to pronounce French word "Isle".

Omo, problem dey oh

See the kine word wey you dey give elementary kids, no be for SS dem go start dey know silent letters?

Which Yeye school be this for portharcourt? Nawaoooo

You no hear the former guy pronounce wrong thing, you still dey mention am

This one no sabi

But wetin mk S silent 🤫 who beat am? 😆

How can I contact you?

Send a DM or email [email protected]

Lol guy make those kids parents now see this video, especially the ones wey nor win 😂

Bro this thing isn't for kids alone, many adults don't know how to pronounce, even graduates

Jojo!!!!

She says na Esau. No be only Esau keh

If na you de their age u go get that word mugu

I never hear that BIDET before oh 😂😂😂

It is not be-DET It is BE-det Miss stressed

But this is quite hard for the children. You should have found and English word for them. Even many adults will not get that right

Omo father day suffer

If the s is silent wat is it then doing Dere

Jojo, when are you coming to Lagos?

Isle I be olodo

You first of all ask if they have an English teacher. Secondly you find out if their English teacher is teaching English with Igbo language 😅🤷

“Isele” as how na

This guy is using crable words for small children.

Sudeh 😂😂

This one go be private school wey their school fees go be like 150k

We need more intelligent games like these for our children

Trust me those students are Lagos schools students, all the children in all Lagos schools are illiterates as no Lagos teacher is a trained teacher nor graduate

I remember spelling Choir as Kwaya back in the days 😂😂

Why will someone even spell isle as isle 🤦♀️, funny enough, I don't even know how best to spell it too.

eSIM
