正在加载视频...
视频加载失败
Kiekie can never keep your secrets safe 😂😂😂
32 条评论

Na she fu€k up o... How you go enter pharmacy no scan the whole area for almighty kiekie before you place order... Kiekie cho cho "210k or E maa te" 😂😂😂

210k for how many CD? Lol! I guess 10k for the CD and 200k owo ki won ma ba te!

Are this people not old enough to have the sense that kids still watches their movie

“Two ten, or else won ma te ni be yen” Lmao

Atiku were

If you like no pipe that your choirmistress today de feel say she de holy

Motolani content us never funny to me.

If you con call pastor Wetyn go con happen? Pastor no dey knack?

Mo ma back up fun woni 😄😂😂😂

E wishiwa well? Olorun a wishiyin well! 😂

Awoke werey meji 😂 Won ma te asap

Dis one na real CAST. E don CAST! The pharmacist sef na badoo wey take undue advantage for her choir mistress, SHIOR!

This sugar boy get mouth diarrhea

odobodobo na werey😂😂😭

The guy dey over do

Kie kie is a wicked somebody!!! Ah ah, 210K lol 😂😂😂😂

U allow kiekie caught you unaware sope Otilor 😂

Kirk is She will post it church group, mi ni so fun anybody

Bro😭😭😂😂

Which kind skit be this

LOL

That girl mouth enn 😁😁

So, Kiekie can not be trusted. 🤣🤣🤣

😂😂😂😂

"Two ten ni, aijebe won ma te n bi nisin"😭😭

Motun bibeji 😂😂😂😂😂

She said I don't do this always😂

Kiekie mouth go dey leak for real life? 😅😅😅

Mountain of water💦😂

Wetin atiku name dey find for there jesu , I hear atiku ole 🤣🤣🤣🤣🤣

@Emmalex_8

I didn’t know it was kikelomo 😂😂 at first
