Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
KiII everybody 😭😂🤣
56,816 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

As how naa😭😭😂😂😂😂 Abeg kill who cheat on you leave me

As how naa😭😭na me cheat come respect yourself oo

Be like say na you be ambassador of low-quality video

See sin when I no commit when them want make I pay put 😭

This video is forever funny Kill everybody as how Why are you cheating in an innocent girl? 😂😂😂

he said "as how"

Mi o mo igba ti e Jo siti ooo😂

Make i die because my friend the cheat 😂

If na me dey there i for don run since😂

Everybody keh😂😂😂

I no fit laugh 😂😂

@ayblaack Kill everybody kee I follow Una do the relationship

Don't kill everybody

Abeg oo😂

Why she just focus on only the guy leave her babe wey cheat ?

@xdownloaderbot download this

@EricMensahTT

Hold the knife well oo

😂 🤣 Let me tell you something...

"Let me tell you something "

K!ll everybody...aaaaaaaaaaaass how 😂😂😂

Sorry for all the living things in that house 🤣🤣

😂😂😂😂

After this episode……..

This video dey always funny anytime, anyday

You no go fear keh women.

Nah who cheat go carry the consequences nah

Kill everybody, as how na??😂🤣😭

@CallMeGNFSULTAN Everybody keh abegyyy 😭😭😭😭

😅😅😅😅

Kill everybody as houuuuuuuu 🤣🤣🤣🤣

Walahi yah Lateef 😂
