正在加载视频...
视频加载失败
Kilo mene 😂😂
482,635 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
44 条评论

Kilomene 😂😂

Who wan use me trend

@IBabanla33019 Why ur own cm sweet pass the original?

@IBabanla33019 Omohhh

You forget add kilolo

😳😳

My GOAT Enzo kilo?

your food no dey finish?

🤣🤣🤣🤣🤣

una dey carry food enter plane ? 😂🙆🏽♂️

Yes 🤣

Guy u wan deck am 😂😂

Lmaooo 🤣

Kilo mene make una sha lap here 😂😂

You sef chop the food finish now😂

Yes na I still chop am for house 🤣🤣

enzo stop im fried 😂😂 make i no laff this food comot my mouth. Kilode Kilonlo 💔😂

Afrobeat done the SA way

Guyyy! You for wear shades run this video guy, you killed it man. Una resemble 😅😅

Welcome to Nigeria

Werey 🤣

@EhisOjeks Enzo-mene your food no dey finish ni? 😭🤣🤣

You sef join in 😂

You for wait make Kilo wear you 500 Kilos for face😂

Mavo don turn trend😂😂

Kilode 🤷

Enzo where u dey go again 😂😂

This kilo mene too like food o😂😂

Your food no Dey finish.???

🤣🤣

😅😅😅😅

You just dey hold your laugh 😆

Him for wait naww 🤣😭

Kilode ?? Kilon lo ?? 😂😂😂

Guys check this out

You go run kilometer 😂

Baba be like pest. 😭

@Abiggie4L Kilomene 😭😂

Omo kiloshele ??

😂😂😂 Werey

@Oye3004 Dowat mi ❤️

Kilode😂😂

Enzmene kilode

Your own thing de always different 😂😭
相关视频
Sensitive content
Tebak brpa kilo,.sing bener tak kasih g string 😂,.
KATI INCUZ REAL
13,594 次观看 • 2 年前
