Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

King Mitchy Posts Private Conversations Between Her And Jojooflele’s Ex While Also Shading VeryDarkMan

59,309 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

28 Kommentare

Profilbild von BroEmobic
BroEmobicvor 8 Monaten

Be like money dey this humanitarian work 😂

Profilbild von Fola.
Fola.vor 8 Monaten

There’s something off about this saga sha. King Mitchy just came online and attacked VDM, once she got his attention she just retreated, and removed her posts. It’s as if it’s a trap for VDM, like he is right where they want him. It just makes no sense sha…

Profilbild von F R O S T🪂
F R O S T🪂vor 8 Monaten

This her ex too na man? Some guys dey fall hand

Profilbild von Samuel Anthony
Samuel Anthonyvor 8 Monaten

It so shameful that people still dat maggot instead of a real man…..this guy must be a woman in a man form ……a man talking and given gossip like a low life os so sad 😞

Profilbild von Blaze🔥🔥🔥
Blaze🔥🔥🔥vor 8 Monaten

Some guys no just wise, you and your girl get issue you Dey download gist give her bestie?? Girls wey if they fight dem get their self receipt??

Profilbild von HUSH
HUSHvor 8 Monaten

This girl sound so dumb like her Voice be like one of those mumu girls way day do hk

Profilbild von LHAJA FOOTBALL TALK
LHAJA FOOTBALL TALKvor 8 Monaten

Egbon Abeg me slf wan dey analyze

Profilbild von OBO Sport
OBO Sportvor 8 Monaten

Na that guy or boy weh I hear him voice disappoint me pass. Simp plenty for this part of the world🤦🏻‍♂️

Profilbild von Alphonsus
Alphonsusvor 8 Monaten

Abi she they like darkey? 😂😂 She wan collect dark man from jojo.

Profilbild von Tata
Tatavor 8 Monaten

All of dem Dey mad 😠

Profilbild von Ekpenyong
Ekpenyongvor 8 Monaten

Hw long your next video go take ehn

Profilbild von koda
kodavor 8 Monaten

Na Naija poor man dey run charity organization . It’s all content but blessed is those that are actually debiting themselves to help others not all this content creators

Profilbild von PSÀMZY 🇳🇬
PSÀMZY 🇳🇬vor 8 Monaten

U deserve that follow button and notification don dey on sharp

Profilbild von Mr Governor
Mr Governorvor 8 Monaten

Waiting patiently for your analysis of this whole drama bro

Profilbild von hhhh
hhhhvor 8 Monaten

Lol this one no be boyfriend

Profilbild von Chelxea Lover Universal•
Chelxea Lover Universal•vor 8 Monaten

The girl one break Victor Osimhen home Just imagine maybe Osimhen tell him wife say he never ever give her money before? Dis girl need to shut up her mouth before it’s too late for her ⏰

Profilbild von Divine
Divinevor 8 Monaten

See wetin full boy carry en mumu sef dey complain to another girl

Profilbild von Mr Incredible
Mr Incrediblevor 8 Monaten

Politicians are using public funds to bankroll all kinds of questionable characters ..rubbing it in the faces of hardworking taxpayers who earn every penny through sweat and effort.

Profilbild von El'oo Alexander
El'oo Alexandervor 8 Monaten

@grok summarizes this

Profilbild von Ogbazi Izuchukwu
Ogbazi Izuchukwuvor 8 Monaten

Abeg make una drop sporty code,

Profilbild von Okomayinmartins
Okomayinmartinsvor 8 Monaten

Ex wen turn gay

Profilbild von DJ Bleed
DJ Bleedvor 8 Monaten

@grok please summarize

Profilbild von Big Dom
Big Domvor 8 Monaten

The guy na pant

Profilbild von Samuel Anthony
Samuel Anthonyvor 8 Monaten

But wait ohhh if a girl have been calling your own guy not for business…..hmmm what have they been saying……omor she wasn’t in a relationship with this her boi friend from the start

Profilbild von S^romero Ken
S^romero Kenvor 8 Monaten

Na toilet water mitchy go drink sup

Profilbild von Chase
Chasevor 8 Monaten

Helping people na business now

Profilbild von Strong FC
Strong FCvor 8 Monaten

God punish una VDM Mitchy All of una

Profilbild von Official_man_like_Ray
Official_man_like_Rayvor 8 Monaten

Honestly!!! All of dem dey do am for clout !!!

Ähnliche Videos