Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
King Saheed Osupa, Peller, and Jidex were vibing together King Saheed Osupa advised Peller about marriage through a song😂❤️
35 Yorum

My GOAT he good pieces

The one, he good pa He fit use music dey converse all day

Anyhow and anywhere you need music, KSO will deliver

That kokoro alate was a banger 🔥

Òṣùpá Oba Orin Agbaye

Oba Orin go carry you reach there ni sha🙌🏻❤️

Best Fuji musician

Werey just Dey shine teeth . E no sabi the lyrics 😂

Saheed Osupa is Fuji 🐐

Oba Orin for a reason

Using music to advise peller ❤️❤️

My 🐐 too sabi, leave music for am, he fit use music dey follow you yarn

Who fit create or get Fuji playlist. K1, Saheed, pasuma, ayuba and barrister

Walahi Osupa Saheed na king of Fuji

E good like mad

This one na wizkid of Fuji

Legendary ❤️

Nah only music full en ED🤣🤣

Person wey dey advise no get wife for house o 😂

I love him so much eh🤣

Oba orin ❤❤

Alhaji bad no worry. If you free am he fit dey give vibes dey go

Lesson Dey there

Ijile

KSO…. Will surely deliver anytime, any day

Legend !!!

Nothing like osupa ❤️

Make Una come explain give me

Omo osupa forever sa

My 🐐

Translation Verse 1: God please don't use this as the end of my journey, this kind of money I get should not be d end of my wealth, the kind of fame I have now shouldn't be the end of my relevance. God pls don't say bcos I already had fame and remove my wealth...

OBA loba loba Loma ba

Saheed Osupa still remains number one among his peers

Awon Legal adviser

Omo God wetin u do for me ehn i no fit stop to dey thank u 🙏 see the Best for here now 😌
