Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

King wasiu Ayinde arrived at Jp2026

665,552 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Real Gee
Real Gee2 месяцев назад

lol nobody get bombastic side eye reach this man

Фото профиля DREY 📸 👑🎬
DREY 📸 👑🎬2 месяцев назад

Na old video oo This is not jp event o U no hear dem Alfa

Фото профиля 007dq
007dq2 месяцев назад

Look at his face, he’s angry that Malaika is the one that would pack all the money today, Adoni Magboyun aka Ijebu Chike 🤭🙈

Фото профиля Babatope omobolade
Babatope omobolade2 месяцев назад

This one self no be Jp event

Фото профиля Oloye Odofin
Oloye Odofin2 месяцев назад

E be like say bombastic side eye na normal level for this man side o 😀

Фото профиля BAHLO LO YA 🎬
BAHLO LO YA 🎬2 месяцев назад

Posting fake news with confidence 😂smh

Фото профиля TG Ogunlere
TG Ogunlere2 месяцев назад

Why he de FRANK him face like that ?

Фото профиля Babatope omobolade
Babatope omobolade2 месяцев назад

Always frowning

Фото профиля ThaBlackman
ThaBlackman2 месяцев назад

His own na to collect and strong face, he no go ever give 😂

Фото профиля Envy to know man
Envy to know man2 месяцев назад

Old video stop posting r*bbish abg

Фото профиля A.P.O.C
A.P.O.C2 месяцев назад

The only man under Tinubu government to attempt stopping of a moving aeroplane with his hands.

Фото профиля Code001
Code0012 месяцев назад

Why him dey look like say him and person dey fight

Фото профиля salako
salako2 месяцев назад

Why e con dey strong hin face like say e wan go fight Peller and Jarvis 😂

Фото профиля Chris | Digital Marketing
Chris | Digital Marketing2 месяцев назад

You go do ja!l with this your fake gossip. This is an old video of KWAM 1. I saw it on tiktok even before 2026 Ojúde Ọba Festival. Na your mama i pity pass

Фото профиля Abiola📊⭐
Abiola📊⭐2 месяцев назад

K1 pride will not allow him to reach that wedding

Фото профиля SANUSI SANUSI
SANUSI SANUSI2 месяцев назад

Who would have thought farmers wouldn’t need a hoe and cutlass in this generation

Фото профиля Asake Benin 🇧🇯🪖
Asake Benin 🇧🇯🪖2 месяцев назад

Why is he always frowning face😭😭

Фото профиля Abiodun Bakare🇬🇧
Abiodun Bakare🇬🇧2 месяцев назад

Una go just Dey post rubbish and lies all in the name of content.

Фото профиля BIGSEGS001
BIGSEGS0012 месяцев назад

Bombastic side eye

Фото профиля Biggg_M
Biggg_M2 месяцев назад

Na only two times this man Dey laugh in a year.

Фото профиля Quadri Abdulateef
Quadri Abdulateef2 месяцев назад

Very nonchalant daddy😂

Фото профиля emmanuel dennis
emmanuel dennis2 месяцев назад

Who send am come, see as he dem strong face..we no send ur grandpa

Фото профиля Joyfully ( Provost Officer of Ebute meta FC)
Joyfully ( Provost Officer of Ebute meta FC)2 месяцев назад

🥰

Фото профиля Faseyitan Olajide Oluwaseyi
Faseyitan Olajide Oluwaseyi2 месяцев назад

When do Twitter turn to Facebook. Fake news is just flying all around just to gain engagement

Фото профиля lamzat
lamzat2 месяцев назад

K1 was not there, why posting an old video

Фото профиля Sir Wizzy.
Sir Wizzy.2 месяцев назад

Steeze phor Wasee Alhaji

Фото профиля Jacob
Jacob2 месяцев назад

K1 and this him bombastic side eye 😂

Фото профиля J▪︎U▪︎S▪︎T▪︎I▪︎F▪︎I▪︎E▪︎D 🚶‍♂️
J▪︎U▪︎S▪︎T▪︎I▪︎F▪︎I▪︎E▪︎D 🚶‍♂️2 месяцев назад

Baba dey always dey on high guiding.. he just dey float as he dey waka

Фото профиля A$AP ☆
A$AP ☆2 месяцев назад

Y’all dry of content? Smh

Фото профиля sharpEDGE
sharpEDGE2 месяцев назад

This man na thug for life 😂😂

Фото профиля Zicoo
Zicoo2 месяцев назад

This one go just frown like say them collect him bread

Фото профиля olamide
olamide2 месяцев назад

Baba calm down

Фото профиля @saanu
@saanu2 месяцев назад

Nah lie , that is OLOFIN ADIMULA ceremony in ADO ODO OTA , OGUN STATE some month ago

Похожие видео