Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Kizz Daniel bouncer vs Viper (full match)
400,179 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Just wasted my data watching nonsense 😔

The two of them should be arrested. Wtf is this? Two adults putting up in the air like they are learning a dance step. Where are the punches?

Two dancers. Who approved the match though, they are not in the same weight category

Who be that mosquito wey dey make noise for background?

Na fight be this or meet and greet na so so hugs 😂

@MdeenOlawale Why Una allow that guy wear ordinary boxers enter boxing ring ?

Who is that shouting viper enter ham Why e no collect glove 😂

I hope this is not the official camera man

The size difference is illegal

So who win for this thing now? Not a single clean strike landed from both end, just plenty waka and hug.

What sort of pairing is this? They're not even same weight category.

Viper just dey hug up and down. Na forgth he wan fight abi na hug he wan hug

Viper just dey hug him he dey fear that punch 😂😂

@omoelerinjare This bouncer na disgrace, I’m disappointed fr. With that body mass he should be able to expose himself a little bit in order to drop the other guy with a KO.

Can that nigga shouting "viper show him what the dead man is made of" just shut the fuck up, gaddamn 😂😤

And some how these people want to be taken seriously in this sport?🤣

E get match wey them go fix for you, you go no say them Wan use joke kpai you. Imagine if that hand touched Viper.

The viper guy just run for him life despite all the hailing..... very funny though

That guy wey Dey shout viper!! Suppose chop one for mouth too 😂

Prime Iron Mike Tyson would whoop the big guy's ass all night long till dawn breaks

I skipped to the end. It was shit. I want my money back

When do we start boxing?

@grok who won the match?

U wan fight u no go choose ur mate?

The bouncer no get name?

David and Goliath

Why him back nicker be like this 🫣

This fight is not supposed to hold because they are not of the same weight class

Viper de use his brain

Viper enter am 😂😂warey climbed stage

That person way dey shout viper enter am. na that person go kill viper

Viper dey fear 😫😂

@omoelerinjare @verydarkman_ no fit

Kizz Daniel bouncer too slow because of him body...

Ajeh how wish this viper sabo boxing steps kizz Daniel no fit touch am
Похожие видео
Sensitive content
Kizz Daniel bouncer. I can do anything for Kizz Daniel. Anyone who gets too close to him will be dealt I earn about 40m monthly ? If I were Wizkid bouncer, Burna Boy, wouldn't OgbaFia Dey for Ground DJ Tunez so s@d, because he would have comported himself, the moment he saw me.
dangerous baby
362,259 просмотров • 5 дней назад
