Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
KIZZ DANIEL X YOUNG JONN WILL NEVER MISS! 😮💨🔥
Комментарии: 19

Where all those mumu wey dey call am secondary school choreography? Una too dey disregard people for this country aje

Kizz gots hit man, check him YouTube music una go confirm.

Give them grammy already

Weekend club go scatter with this jam

Another afro-rubblsh fl0p from afro-fl0p artists... kizz-gbaniel & young-gba are already in their No-Hit Era... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Vado and Young Jonn really don’t know how to miss….. This one already feels like a street anthem.

😂 When Kizz Daniel and Young Jonn link up, you already know the beat no go disappoint. Their chemistry is too clean.

JIGGYYYYYY LEAVE THIS MUSIC FOR THE PRODUCERS TURN ARTISTE OHH CUZ 🔥🔥🔥🔥

Young John 🔥

Gbedu

My two mini goats 🐐

Vado 2 bad

Goddd lie lie

E tap!!

Another banger

🔥🔥🔥🔥

Kiss is GOATED🐐

Musicality 🔥🔥🔥🔥🔥

December jam???
