Loading video...
Video Failed to Load
Kizz Daniel’s bodyguard on duty 👀
279,643 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Manuel2 years ago
Omo this guy na celebrity bouncer. Bouncer way get swags 🦾

Henry O2 years ago
I am just wondering how much this bouncer is being paid for this job. Cos damn! This very bouncer is ready to take a fall for Kizz Daniel.

Ur Video plug 📽️2 years ago
bouncer wey dey trend pass him oga 😂

NEMESIS2 years ago
This guys I almost leeway trending more than kizz Daniel

OKIKIOLA2 years ago
I just dey wonder wether the guy preeq no go dey touch am for yansh 😭

Passion-Doh E. Iliya2 years ago
I am trying to understand how this is protection from the body guard?🙄🙄

Dr Love❤️🩺2 years ago
Watch the last guy

Stephen2 years ago
That guy no strong na only body him get

Boom!2 years ago
Why Kizz Daniel dey suffer the man like this?

𝐀𝐛𝐨𝐤𝐢 𝕏2 years ago
Man is doing his Job, you're promoting his job as a clout.
