Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Kizz Daniel’s bodyguard on duty 👀
279,643 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Manuel2 лет назад
Omo this guy na celebrity bouncer. Bouncer way get swags 🦾

Henry O2 лет назад
I am just wondering how much this bouncer is being paid for this job. Cos damn! This very bouncer is ready to take a fall for Kizz Daniel.

Ur Video plug 📽️2 лет назад
bouncer wey dey trend pass him oga 😂

NEMESIS2 лет назад
This guys I almost leeway trending more than kizz Daniel

OKIKIOLA2 лет назад
I just dey wonder wether the guy preeq no go dey touch am for yansh 😭

Passion-Doh E. Iliya2 лет назад
I am trying to understand how this is protection from the body guard?🙄🙄

Dr Love❤️🩺2 лет назад
Watch the last guy

Stephen2 лет назад
That guy no strong na only body him get

Boom!2 лет назад
Why Kizz Daniel dey suffer the man like this?

𝐀𝐛𝐨𝐤𝐢 𝕏2 лет назад
Man is doing his Job, you're promoting his job as a clout.
