正在加载视频...
视频加载失败
Kizz Daniel’s bodyguard on duty 👀
279,643 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Manuel2 年前
Omo this guy na celebrity bouncer. Bouncer way get swags 🦾

Henry O2 年前
I am just wondering how much this bouncer is being paid for this job. Cos damn! This very bouncer is ready to take a fall for Kizz Daniel.

Ur Video plug 📽️2 年前
bouncer wey dey trend pass him oga 😂

NEMESIS2 年前
This guys I almost leeway trending more than kizz Daniel

OKIKIOLA2 年前
I just dey wonder wether the guy preeq no go dey touch am for yansh 😭

Passion-Doh E. Iliya2 年前
I am trying to understand how this is protection from the body guard?🙄🙄

Dr Love❤️🩺2 年前
Watch the last guy

Stephen2 年前
That guy no strong na only body him get

Boom!2 年前
Why Kizz Daniel dey suffer the man like this?

𝐀𝐛𝐨𝐤𝐢 𝕏2 年前
Man is doing his Job, you're promoting his job as a clout.
相关视频
Grandma dancing to Asake & Kizz Daniel’s songs. Watch to the end 😂❤️
OLAMIDE 🌸💖
154,475 次观看 • 1 年前
