正在加载视频...

视频加载失败

Kneeling down across 36 states to get a verse from Davido please help me tag/RT Day 001 Osun state.

89,215 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Elvis⁶𓅓 的头像
Elvis⁶𓅓1 年前

@davido Please we beg you in the name of God Wait till like December or next year This year is davido’s album time Not like im trying to spoil ur hustle or anything ,but just try to understand 🫡

FANCO 的头像
FANCO2 年前

NEW OFFICIAL COLLABORATION ALERT! Get your PERSONALIZED @Godzilla_Toho Japanese hanko stamps at for yourself, friends and family! #fanco #godzilla #GodzillaMinusOne 👉

👑Mazi 1 Of 𝕏 ESQ 的头像
👑Mazi 1 Of 𝕏 ESQ1 年前

@davido U gats stop bruh

Yung fellow 的头像
Yung fellow1 年前

@davido Bro I love you but the format don cast, if na so you know how many artists ready to kneel down for country’s self; You wan no Dey reply upcoming self “OGA GO FRONT”

Davido Biggest Fan With The Biggest Anger Issue 的头像
Davido Biggest Fan With The Biggest Anger Issue1 年前

@davido Ogun won kill all of una wey dey tag Davido

Boiz 的头像
Boiz1 年前

@davido You never respond to guys wey dey DM you for verse. You dey tour 36 states for clout 🤧

No Capz 的头像
No Capz1 年前

@davido He go spoil your song. Did you kneel down for 2face and Wande coal before they gave you verses? You downgraded them now Abi by kneeling down for a mid artist

Anti Christ 的头像
Anti Christ1 年前

@davido @davido

🇱🇷Okilo🇳🇬 的头像
🇱🇷Okilo🇳🇬1 年前

@davido Bad guy Dey try avoid terms and conditions

olamide NOT Badoo 的头像
olamide NOT Badoo1 年前

@davido You sure say no be say e hungry you to just do tour ?

KINGO OF KINGS👑 的头像
KINGO OF KINGS👑1 年前

@davido Wo give davido another song o Na Uncle K song be this one

相关视频