Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Kobe Mainooo keh?? Set awon Obodo?? ๐Ÿ˜๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜€๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

21,440 Aufrufe โ€ข vor 12 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von temicyborg
temicyborgvor 12 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Man U fans I don tire for those pple Marc bernal is better than kobi maino

Profilbild von Akinosi Abdulqudus
Akinosi Abdulqudusvor 12 Tagen

Man u fans enter kombo trap without thinking I just pity them ,they will put the innocent boy in a spot where he will be helpless

Profilbild von Ayobami
Ayobamivor 12 Tagen

Nah only KOMBO I blame for all this rubbish Cos if you seee the way premier league fans don take set camera Dey talk rubbish Omo mehn God abeg MOMBO untop this engagement wey u Dey find Omo Be like make I go flog KOMBO The thing Dey pepper me aje olorun gbo

Profilbild von Goodness
Goodnessvor 11 Tagen

People wey get UCL trophies ๐Ÿ† Dey banter each other, arsenal sef Dey put mouth..SMH

Profilbild von Bidane
Bidanevor 12 Tagen

I Dey always feel you bro ๐Ÿ˜Ž see who den Dey compared with Pedri for midfield ๐Ÿ™†โ€โ™‚๏ธ

Profilbild von PedroBโ€™s Imperio
PedroBโ€™s Imperiovor 12 Tagen

All those once no watch all those Legends oh! Wilson Oruma better baller

Profilbild von The Revelation of God ๐Ÿ’ช๐Ÿ’™โค๏ธ
The Revelation of God ๐Ÿ’ช๐Ÿ’™โค๏ธvor 12 Tagen

I don dey wait for you since ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Oja Daddy ๐Ÿ”žโš ๏ธ
Oja Daddy ๐Ÿ”žโš ๏ธvor 11 Tagen

But you no talk as kombo say Mainoo better pass Bellingham ๐Ÿ˜

Profilbild von Ambrose Oj
Ambrose Ojvor 11 Tagen

๐Ÿ˜‚

Profilbild von ELPH EMM ๐Ÿ”ฅ๐Ÿซ†
ELPH EMM ๐Ÿ”ฅ๐Ÿซ†vor 11 Tagen

Iyen lenu omo arsenal na ? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ God of mercy omoh

Profilbild von Adeniyi
Adeniyivor 12 Tagen

You sha wan trend

Profilbild von Tiddy๐Ÿ”Œ
Tiddy๐Ÿ”Œvor 11 Tagen

Midfield wey Lewis Kelly Dey play ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ kobbi go enter any premier leagues Midfield play, who wants to bench him in your midfield jawe ?

Profilbild von CAESAR ๐Ÿฆ…
CAESAR ๐Ÿฆ…vor 11 Tagen

Kombo don pami ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ojegbolu segun
ojegbolu segunvor 12 Tagen

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Plug ๐Ÿ”Œ
Plug ๐Ÿ”Œvor 11 Tagen

Once they pack beards full mouth just know say dem mumu

Profilbild von Greatestโœจ
Greatestโœจvor 11 Tagen

Them dey mรฆd jahre ariyibi

Profilbild von IamMayche
IamMaychevor 11 Tagen

This one self put mouth

Profilbild von Flawless21
Flawless21vor 11 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Danielle
Daniellevor 11 Tagen

Oga you talking trash ๐Ÿšฎ

Profilbild von Adetoro Adewale
Adetoro Adewalevor 12 Tagen

I trust you

Profilbild von Bankyculer๐Ÿ’™โค๏ธ
Bankyculer๐Ÿ’™โค๏ธvor 12 Tagen

Even if Barcelona host charity matchโ€ฆKobe Mainoo no go dey bench

Profilbild von A MAN ๐Ÿ’ช๐Ÿพ๐Ÿฆพ
A MAN ๐Ÿ’ช๐Ÿพ๐Ÿฆพvor 11 Tagen

Learn English old man no be everybody from ur side

Profilbild von Fleboi
Fleboivor 11 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Big Ispector
Big Ispectorvor 12 Tagen

Who is Kobe self ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ•‹

Profilbild von A.O
A.Ovor 11 Tagen

Allah ๐Ÿคฃ Tell Them

Profilbild von OMOAKIN
OMOAKINvor 11 Tagen

This one nah mumu normal normal

Profilbild von tunmise sing song
tunmise sing songvor 12 Tagen

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von FRANK
FRANKvor 12 Tagen

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜…

Profilbild von Assured HOMES x WEB3
Assured HOMES x WEB3vor 11 Tagen

I don Dey wait for yuur talk since I love you bro ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Humble Zamani
Humble Zamanivor 11 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mr Rubi
Mr Rubivor 11 Tagen

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐—”๐˜‚๐˜€๐˜๐—ถ๐—ป๐—ฐ๐—ฒ๐—ฒ๐Ÿณ
๐—”๐˜‚๐˜€๐˜๐—ถ๐—ป๐—ฐ๐—ฒ๐—ฒ๐Ÿณvor 11 Tagen

Mainoo Kai It's well sha

ร„hnliche Videos