Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Kobe Mainooo keh?? Set awon Obodo?? 😁😃😀😂😂😂🤣🤣
21,440 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

😂😂😂 Man U fans I don tire for those pple Marc bernal is better than kobi maino

Man u fans enter kombo trap without thinking I just pity them ,they will put the innocent boy in a spot where he will be helpless

Nah only KOMBO I blame for all this rubbish Cos if you seee the way premier league fans don take set camera Dey talk rubbish Omo mehn God abeg MOMBO untop this engagement wey u Dey find Omo Be like make I go flog KOMBO The thing Dey pepper me aje olorun gbo

People wey get UCL trophies 🏆 Dey banter each other, arsenal sef Dey put mouth..SMH

I Dey always feel you bro 😎 see who den Dey compared with Pedri for midfield 🙆♂️

All those once no watch all those Legends oh! Wilson Oruma better baller

I don dey wait for you since 😂😂😂😂

But you no talk as kombo say Mainoo better pass Bellingham 😏

😂

Iyen lenu omo arsenal na ? 😂😂 God of mercy omoh

You sha wan trend

Midfield wey Lewis Kelly Dey play 😂😂 kobbi go enter any premier leagues Midfield play, who wants to bench him in your midfield jawe ?

Kombo don pami 😂

🤣🤣🤣🤣

Once they pack beards full mouth just know say dem mumu

Them dey mæd jahre ariyibi

This one self put mouth

😂😂

Oga you talking trash 🚮

I trust you

Even if Barcelona host charity match…Kobe Mainoo no go dey bench

Learn English old man no be everybody from ur side

😂😂😂😂

Who is Kobe self 😂😂😂🕋

Allah 🤣 Tell Them

This one nah mumu normal normal

🤣🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣😅

I don Dey wait for yuur talk since I love you bro 😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂

😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Mainoo Kai It's well sha
