Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Kolu don serve us another Meme 😭😂
Комментарии: 32

Lagos don dey hard these days

Bro meme collection don too much I too like these guy

Against all odds

@beri_grizou Gif people should help us create asap

This is still exactly what he will be doing if not for fame.

As cater efe Live kolu go UK kolu no, no wettin him go act again

e b like this kolu meme will last a lifetime.💯❤️😌

😂

Be like say he wan overtake pawpaw oo

Those people way dey pass no sabi say nah celebrity sit down for there

No be small Carter don leave am go london na 😞

😂😂

Ah ah, Kolu don do am again o 😭😂 Wetin be this one now? E just dey give us pure comedy non-stop. Make una drop the meme make we laugh die!

E be like say nah every week e dey serve us meme now

Omo wetin Dey my head pass this head u wan give me o, but any how shaa go ahead 😓

Oboy him don dey miss Carter 😂😂😂

Una sure say this guy never dey mad

E no easy to Dey distance with your best friend

Dis one nice well well mah save am first

Kolud dey deliver back to back

Be like na kolu go replace paw paw 😂😂

My own question is, How kolu take climb that table self

Person go dey go through a lot unah go talk say nah mame

In gehgeh's voice "Shey na my life be this? Na me dey live this life? Make e no be say another person dey help me live the best part of my life Na the foolish dey con give me e no go funny ooo 🤣"

Nahh this looks too staged abeg. I prefer his unaware memes😂

If you think this is Kolu, you bẹ mumu. This is Kola, Kolu's cousin. I have seen the two of them together most times.. The resemblance is too much.

My book don for PTO with all these meme material for next season.

@DurkioWiz Person park him moto dey do contents

He Dey always deliver.

Turn am to stickers immediately

Wetin him dey think?

Kolu na new age PawPaw 😂😂
