Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Kolu get joy as Phyna win😂🤣
30 Yorum

Kolu dey sounds like robot 😂

Phyna don kee person😁😁😁🙄

My prayer for you all this October 2026: may you not be punched by Phyna and faint like Nkechi Blessing. 😅 May October bring you peace, joy, good health and plenty blessings and may you avoid Phyna’s punch at all costs! 😅🙏🏿 Amen! 😅

Me self get joy as she win 🏆

He wan collect he share like this 😂😂

Abi na kolu inspired phyna

My guy

I can’t stop laughing—every rewatch somehow reveals an even funnier moment. It just keeps getting better and worse at the same time. 😂🤣🎥”

lol 😂

Guys me and kolu don get match oo I wan fight kolu abeg make me self collect money this suffer don dey too much

Lmaooo😭😂😂

Her win is their win

Man must chop

This one way I don dey understand kolu sooo....una sure say I never fraaa😭🤣

@realest4lyf1 😂😂

@LAD1100 Abeg watin be kolu own with Phyna he no fit go celebrate Carter

lol

I think say kolu Dey sick bed

She don kill blessings

Wetin he dey talk nah

I need interpreter😅😅

Make kolu self fight

Lol 😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Na kulo girlfriend too?

It's a wwwwwssss for her. I'm happy for the wim

No be Kolu way dey hospital bed yesterday be this??🤣🤣🤣🤣

Am understanding Kolu or something is wrong with me ??

Shay kolu no well guy ?

Omorr kolu and aura
Benzer Videolar
Sensitive content
CandyBleakz Dey carry Kolu go UK! Joy wan W0und Kolu 😂🇬🇧🔥
D3VID 🐢
173,167 görüntüleme • 7 ay önce
