Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Kolu just dropped a new SKIT 😭😂

308,177 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Walcott 365
Walcott 3657 дней назад

Kolu voice don dey clear small small o

Фото профиля KP
KP7 дней назад

@carterefe__ Aside fame, let’s be honest… will you see Kolu with your woman and be jealous?

Фото профиля Bossvick 💎
Bossvick 💎7 дней назад

E know too bad sha Tho I know here kolu finish 😂

Фото профиля Universal
Universal7 дней назад

What language is this bro speaking?

Фото профиля TRUTH🎖️
TRUTH🎖️7 дней назад

Once you dey understand kolu Your life remain 2%

Фото профиля Lillean
Lillean7 дней назад

Only Kolu language na skit on it own lol 😂

Фото профиля will sin
will sin7 дней назад

She forget say she marry for survival

Фото профиля Bishop Foreign
Bishop Foreign7 дней назад

If u start to dy understand kolu. Na craze o

Фото профиля Philip 💻
Philip 💻7 дней назад

Which husha which husba, na me b husba, the rest is a coded language 😂🤣🤣.

Фото профиля vibes 💯 👌
vibes 💯 👌7 дней назад

Lol 😂 kia my life done finish

Фото профиля ME-AMAROYAL
ME-AMAROYAL7 дней назад

Kalu wey know sabi talk😂

Фото профиля Officeman❤
Officeman❤7 дней назад

Why sabi no dey act with this girl again

Фото профиля Klichi
Klichi7 дней назад

Kolu don double hustle

Фото профиля Soket
Soket7 дней назад

@carterefe__ Where husuba😂😂

Фото профиля Kenny
Kenny7 дней назад

Who born this boy 🤣🤣

Фото профиля Peng
Peng7 дней назад

😂😂😂

Фото профиля Kissvow
Kissvow7 дней назад

This role no fit kolu o😂

Фото профиля Aalafin of X
Aalafin of X7 дней назад

Nigeria Eminem lol 😆 😂

Фото профиля Christian
Christian7 дней назад

😂😂

Фото профиля chameleon
chameleon7 дней назад

😂😂😂😂

Фото профиля only1dollar
only1dollar7 дней назад

How she Dey understand weytin he deh talk 😂😂

Фото профиля weird core
weird core7 дней назад

omo i don dey hear wetin kolu dey talk o… 😭

Фото профиля Katie Thomas
Katie Thomas7 дней назад

This content creator have something in common that I notice, why does their content start from bed scene

Фото профиля 彼🪖
彼🪖7 дней назад

Lmao. I wan craze. 😭💀

Фото профиля ۗۗۗۗۗۗۗۗۗۗMr King
ۗۗۗۗۗۗۗۗۗۗMr King7 дней назад

The kick at the end

Фото профиля Jeff Anthony
Jeff Anthony6 дней назад

E don reach when una go dey use subtitles for Kolu o..

Фото профиля Ayobami Quadri
Ayobami Quadri7 дней назад

Husbay husbay 😂😂😂

Фото профиля LamiSzn
LamiSzn7 дней назад

My question be SE how the girl take dey hear wetin the werey dey talk 😂😂

Фото профиля Boniface junior
Boniface junior7 дней назад

Kolu voice I'm begging to understand him more

Фото профиля Eazi🌟
Eazi🌟7 дней назад

Kolu 😂💔

Фото профиля BigRay
BigRay7 дней назад

Kolu never sabi the kind skit he suppose dey do.

Фото профиля Chukwudi Samuel
Chukwudi Samuel7 дней назад

I no even understand waiting Kolu dey talk, Na from the woman I come dey get the gist of the story

Фото профиля Maria Martinez
Maria Martinez7 дней назад

Kolu dey try

Фото профиля NOCALLERID🦅❤️
NOCALLERID🦅❤️7 дней назад

Where's the funny part?

Похожие видео