Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Kolu no dey rest, he wan touch Ashmusy backside ๐ญ๐
346,493 Aufrufe โข vor 17 Tagen โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Kolu too dey like carry wetin pass am๐๐ that's the kind of life he wants to live.

Kolu too dey like carry wetin pass am๐๐

Low-key kold would make a good dildo

The husband you married looks like am alien but you married for money and not love Now you want to kill the alien you wrongfully married ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

See as kolu just small for ground shuur

Ashmusy for allow Kolu spank her o ! Maybe the video get part 2

na so dem dey take enter wahala with girls, why are you holding her

You wan kill your husband ๐๐

The said kolu carry wetin no good, na the reason ladies too love am

Na wetin em suppose do be that๐ญ๐

olodo wan touch olodo backside, promoters of braln r0t contents... no more way for t@lentless olodos... siri play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

Them go too slap him head ๐ญ๐คฃ

He get luck ๐๐๐

Kolu just dey carry wetin pass am these days ๐

Na the slap pain kolu most ๐๐๐๐ซ hin mission no dey accomplished ๐ฅน

Na werey boi๐

The boy de vex

๐

The back side big oo

The English off me

This guy no Dey fear

Carry ur size man u say no ๐๐๐

Wetin kolu dey talk??๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Werey ๐

See more

๐๐

Lol ๐๐

justice for kolu๐ญ

If he wasnโt a celebrity, he would be in jail

They love kolu

As how nah

Later we go hear something like he grape me in the kitchen with three of my friends in Texas We never finish Poko Lee mater another one still dey load

๐

To get small body has so many disadvantages
รhnliche Videos
Sensitive content
CandyBleakz Dey carry Kolu go UK! Joy wan W0und Kolu ๐๐ฌ๐ง๐ฅ
D3VID ๐ข
173,167 Aufrufe โข vor 7 Monaten
