Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
“KONGASO” GIVE ME A DATE!!!😈😈🚨🚨
34 Kommentare

Na you suppose give me date of when i go come use police pick you up

Boy slow down dropping all that BS music...😭😂✌🏾️

Keep am abeg

The beat is too hard for the rubbish u dey sing😭

How about dec 31 2030

PUT TENSKI ON THIS bEAT him go chop am

You don sing this one before naw😹😹

1 Rick Owens 24 users..😂😩 Abeg comot that iron from ur neck guy, ur life no matter to you? For this rainy season you put iron for neck, if thunder strike your chapter don close be that..😂

Underground fola you just Dey rewarm song 😭

8/10/2055

As the name implies “KONGA” this shii belongs to the “WELL” abegiii ,you go Dey sing like say shii Dey your mouth ..

you just de waste beat and producer time💔

I nor Dey hear one thing bro, ur music is ass 💩

guy at least put water for the eba na

Drop am yesterday 🤡🐷

We didn’t even hear what you were singing in the song; you just spoiled the whole bea

this thing be like skit.

The problem be say you don overdo yourself for super power and e go tay before you drop any song as good as it.

this ngga spitting absolutely nothing. 🔥🔥🔥

Just wasted the beat nigga

Smada better pass these guys by a million miles 😂😂 Una go respect smada soon

wetin this one dey yarn about hes just mumuring💀

Omo I no understand this India boy sef

Bro drop this thing today na omo

Para boy Shey we go chop this one Friday?

So nobody hear say him sample BIG WIZ Azonto beat 😂🤭🤭🔥🔥

@stargirlkams Gongo Aso

All the work wey fela, Burna, Olamide, wiz dem put for this music p, na u dem send come to destroy ham? 😡

Felt the the sampling of azonto (freestyle) 🔥🔥

we going naija worst 100 with this one 😭😭😭🔥🔥🔥🔥

now.

“na me be their papa na me start am”

@suono_sai Drop abeg. No mind all these fuckas for CS

2035 abeg
Ähnliche Videos
Sensitive content
🚨 PREMIUM FILE OUT NOW 🚨 😈 Melt For Me 😈 Ready for *me* to start making the choices? This controlled themed file enhanced your relaxation, takes you into deeper trance & controls how you feel the pleasure my words give you, and to what level of intensity 🔥 More info below!
melting
24,251 Aufrufe • vor 2 Jahren
